![Ololo ft. Bucho Dego , Balo Flash , Brain & Ma'cherie (Special Edition))](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/3C/0D/rBEeNFlHmMOAFOn4AACLLMoVA_c880.jpg)
Ololo ft. Bucho Dego , Balo Flash , Brain & Ma'cherie (Special Edition)) Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2017
Lyrics
[ti:Ololo ( Feat. Bucho Dego , Balo Flash , Brain & Ma'cherie ) - ( Special Edition G.O.B Vol. 1 )]
Ololo
Ololo
Ololo
Ololo
All the girls they just want to party now
So me I tell dem sey listen to seanz beatz
Ololo
Just dey dance am slow lolo
Just dey dance am slow lolo
Just dey dance am slow lolo
Dakun ma ma koba mi
Mo kan fe jaye mi jeje o
I no send nobody
Just dey dance am slow lolo
Alagbara oya gbe agbara le
Just dey dance am slow lolo
I no send nobody
Seanz baba on the beat je ko mo
Koro for una body oyoyo
Omo tele mi wo koro kosi go slow
Oju awon boys ti leri won ti wa on slow
Ijo ni mon jo kilo kilo ka won lara
Galala shoki omo koma ro
You know I’m marking the best and they call me balo
Kosi ojoro gbogbo wa lama gunya
Oya skelewu mummy like obo
I do see them
Eh eh
I want you
Eh eh
I love you
Eh eh
I want to roma
Roma roma roma
When we step up in the club
Won ti confirm
All the ladies dem dey dance
Won ti confirm
Won ki mi won jo
Ati confirm
An nowo won jo
Won ti confirm
Put your hands in the air like you don’t care
Na my party tonight I no send nobody e
All the girls they just want to party now
So me I tell dem sey listen to seanz beatz
Ololo
Just dey dance am slow lolo
Just dey dance am slow lolo
Just dey dance am slow lolo
Dakun ma ma koba mi
Mo kan fe jaye mi jeje o
I no send nobody
Just dey dance am slow lolo
Alagbara oya gbe agbara le
Just dey dance am slow lolo
I no send nobody
Sempe for the men wey sabi
Spring baby no dey form like sey you no know who I be
I bet you already know is seanz on the beat
So when you hear that do sound put the song on repeat
Me guan like nkuwobi am just happy in my life so
So the pretty girls I no dey hesitate to follow me
Mehn I dey feel like the king when you’re calling me
If anyone I like sharp sharp I dey kolobi
And when I step into the club them dey jubadi
And as a sharp guy wey no dey dull I gas to mubadi
Mehn I hit that shit koba koba koba
But I gat protection thou
Oloun ma je a ri alakoba
When we step up in the club
Won ti confirm
All the ladies dem dey dance
Won ti confirm
Won ki mi won jo
Ati confirm
An nowo won jo
Won ti confirm
Okay lemme round this shit up
Seanz beatz when you rap
Let us bang the shit up
In the club in the bar
In the space in the star
In the hood in the car
In the streets of eko
And beyond odabe
Of course I’m here to make it clear
Olololo no fear
Na we we dey here
Arara ororo
Would you take a photo
We dancing low low
And living like solo
Of course I’m here to make it clear
Olololo no fear
Na we we dey here
Arara ororo
Would you take a photo
We dancing low low
And living like solo
Put your hands in the air
Like you don’t care
Na my party tonight
All the girls they just want to party now
So me I tell dem sey listen to seanz beatz
Ololo
Just dey dance am slow lolo
Just dey dance am slow lolo
Just dey dance am slow lolo slow lolo
Put your hands in the air
Like you don’t care
--- www.LRCgenerator.com ---