Faze Alone Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2018
Lyrics
Faze Alone - Faze Alone
...
See lot of things happen in life that tends to bring you down
But my brother man, believe in your self and believe in God
Walai, people dey lie
Dem be two, later become three
They run things together, live in peace and harmony
Then suddenly the three bin disagree
One go solo, the other two follow, oh-no-no-no
The world dey vex right now
Say the three, them been do their thing individually
But remember, some day, them go leave each other
'Cause truly none of them be brother
And in case you don't know it, this na true story
So there's a little misunderstanding going within us
If we break up, not to wake up
See, I foresaw it
'Cause my mama once told me
"My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone"
See, if no be three, only one say, I
No go fit to carry on, na lie
I no go fit to keep am strong, na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three, say, I
No go fit to stand alone, na lie
Say, I no go make am on my own, na lie o
Iro ma ni won pa
Said, it's a small world wey many things dey happen
It's a small world wey many things dey happen
Say, say
Said, it's a small world wey many things dey happen
A brother you trust today fit betray you tomorrow, so
Be careful this life is full of sorrow
Watch the company you keep and the friends you follow, 'cause
Ope nye mama dun e pun madu
Eni tomo eyan loun pa eyan
Nothing stays the same
And as you lay your bed, na lie you go lie on top am
And in case you don't know it, this na true story
So there's a little misunderstanding going within us
If we break up, not to wake up
'Cause I foresaw it
'Cause my mama once told me
"My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone"
See, if no be three, only one say, I
No go fit to carry on, na lie
I no go fit to keep am strong, na lie o
Say, na lie them dey lie o (tell them say)
Say, if na only one of the three, say, I
No go fit to stand alone, na lie
Say, I no go make am on my own, na lie o
Iro ma ni won pa
Said, "I can't make it all alone" (oh, no)
Na lie them dey lie o
Said, "I can't do it all alone"
Iro ma ni won pa
If you believe, you will achieve it
Na lie them dey lie o (achieve it, no, no, no)
Stand on your feet and say to them, "No, no, no"
(Hell no, no, no, no, no way)
In case you don't know it, this na true story
So there's a little misunderstanding going within us
If we break up, not to wake up
'Cause I foresaw it
'Cause my mama once told me
"My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone"
Oh-oh-oh-oh-oh
My brothers and sisters
You go make am alone
Believe in yourself
And I show you now
You are not alone, oh no
I go do am all alone
See, if no be three, only one say, I
No go fit to carry on, na lie (see, I go make am on my own oh)
I no go fit to keep am strong, na lie o (no matter what they say, no matter what they do)
Say, na lie them dey lie o (I go do am all alone o)
Say, if na only one of the three, say, I
No go fit to stand alone, na lie (I go do am all alone o)
Say, I no go make am on my own, na lie o
Iro ma ni won pa
See, if no be three, only one say, I
No go fit to carry on, na lie
Say, I no go fit to keep am strong, na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one of the three, say, I
No go fit to stand alone, na lie
Say, I no go make am on my own, na lie o
Iro ma ni won pa
Someday, someday, we shall meet again
We will still love each other
Someday, someday, we shall meet again o
We'll remain as brothers
One day, one day, we shall step on stage again together
Oh Lord, hey Lord, oh-oh-oh
Hey, hey, hey