Life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Life na Jeje I stood on my 10 toes
Toba ti geyin tan keto
Oluwa loshey no Dey vex ooo
Won ni mi omo orin ko sugbon nisin wonfe jo
Say my gbedu Dey infect oooo
Bad energy dem Dey shout for my head oo
Chasing my dream
Steady dey grind
Wasting no time
I got the bag
Dem Dey maya
I Dey for my lane
Pray I stay paid
Keep on pressing
Shooting my shot
Biti naya
Chasing my dream
Steady dey grind
Wasting no time
I got the bag
Dem Dey maya
I Dey for my lane
Pray I stay paid
Keep on pressing
Shooting my shot
Biti naya
I got the the bag dem Dey maya
Shooting my shot biti naya
Ha haaaaaaa
Oh ohhhhhhhh
Ha haaaaaaa
Ha haaaaa
Oh ohhhhhhhh
Make the blessing circulate
If you get am pass me good for you I no Dey hate
They go Dey pray for our down fall
But oya won lenu bawo lase shey
And this is the way of my lifestyle
Beefing nobody in my life time
Bad days are gone with the hard time
100 Percent I know this is my laugh time
Chasing my dream
Steady dey grind
Wasting no time
I got the bag
Dem Dey maya
I Dey for my lane
Pray I stay paid
Keep on pressing
Shooting my shot
Biti naya
Chasing my dream
Steady dey grind
Wasting no time
I got the bag
Dem Dey maya
I Dey for my lane
Pray I stay paid
Keep on pressing
Shooting my shot
Biti naya
I got the the bag dem Dey maya
Shooting my shot biti naya
Ha haaaaaaa
Oh ohhhhhhhh
Ha haaaaaaa
Ha haaaaa
Oh ohhhhhhhh
Say they call me Richrap ooo
Oh ohhhhhhh