
All by myself Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh na oh na (Oh na oh na yeah)
Hmmmm yeah (Yo sterryworkhit)
Yeee yeah
So many things on my mind and I say there's no one to tell (Story)
I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell (Tell me)
Tell me who's there? (Tell me)
Cause I see nobody there o (Hear am)
Why be say all of the time it feels like I'm all by myself (Sorry)
So many things on my mind and I say there's no one to tell
I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell
Tell me who's there? Cause I see nobody there o
Why be say all of the time it feels like I'm all by myself
Say you dey call me your brother but you fit to stab me eventually
As I dey reason, dey wonder
The matter go far he dey mental me o
You fit to love me today and hate me tomorrow
When push comes to shove you go leave me forget o
For better or worse the better go set o
I stand on my ground and I no fit to lose hope
Shey you no as he dey be me I still get believe
Because so many things wey my eyes don see
And so many things wey my heart don feel
But I still keep it real
I give dem energy and I give dem the drill
They never understand I say it's nothing too deep
Cause na only me know as the matter just dey be
Yeah yeah
So many things on my mind and I say there's no one to tell (sorry)
I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell (tell me)
Tell me who's there? (Tell me)
Cause I see nobody there o (Hear am)
Why be say all of the time it feels like I'm all by myself (Sorry)
So many things on my mind and I say there's no one to tell
I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell
Tell who's there? Cause I see nobody there o
Why be say all of the time it feels like I'm all by myself
I feel fly, brother I be deep in the sky
So many people dey tell me lies
But I see the truth deep in their eyes
I realize, that I gat to use my mind
Brother man you must be wise
Cause at the end of the day it's your life
So many things on my mind and I say there's no one to tell (Story)
I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell (Tell me)
Tell me who's there? (Tell me)
Cause I see nobody there o (Hear am)
Why be say all the time it feels like I'm all by myself (Sorry)
So many things on my mind and I say there's no one to tell
I no fit trust anyone cause it feels like I'm living in hell
Tell me who's there? Cause I see nobody there o
Why be say all of the time it feels like I'm all by myself 😔