![sweet melodies](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/03/3fd3c754b12c403ea1108ab5d7045125_464_464.jpg)
sweet melodies Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Hey girl, whats up?
I'm good Olanrewaju
How are you doing?
I'm alright
So I just wanted to tell you something
And I didn't know how I'll say it (Okay)
So I just felt like I'd say it through a song
I'm listening
Wo wo wo oooo (Yeeee yeah)
Girl, the things you Dey do omoge he dey touch my soul (He Dey touch my soul)
Yeah my girl, I no fit dey reason say me I wan let you go (Let you go)
You give me sweet sweet melodies (Sweet sweet)
Baby you make my heart wan start to sing oo
And when you do the things I need (Need need)
I swear me I no fit tell nobody (Ouu yeah)
You give me sweet sweet melodies (Sweet sweet)
Baby you make my heart wan start to sing oo
And when you do the things I need (Need need)
I swear me I no fit tell nobody (Yeah mogbe)
Egbami egbami egbami oo (Ohhh)
Omode yi ti fe pami oo (Yeahhh)
Egbami egbami egbami oo (Oh na, ouu yeah)
Egbami egbami egbami ooo
Omode yi ti fe pami oo
Egbami egbami egbami ooo
That your smile, like an ocean at its best
Wetin dem dey talk? Naso I tell dem better rest
Confidently singing to you songs of your interest
Waiting for the day when you go born for me triplets
Everybody knows true love is very scare
But when it comes to you Abeg no one should tell me that
You love me morning, afternoon and for night the love dey knack
Ignite my fire like I light my weed up with my spark
I Dey reason your matter o
Baby duro demi ni le o
Me I don claim okada
Mi o ni pe baby kin to de o
Make I love on your body
If he no be you my girl i don't want no body
Sing to me sweet songs oh my baby
She played my song and then I sang along
Girl, the things you Dey do omoge he dey touch my soul (My soul)
My girl, I no fit dey reason say me I wan let you go (Let you go)
You give me sweet sweet melodies (Sweet sweet)
Baby you make my heart wan start to sing o
And when you do the things I need (need need)
I swear me I no fit tell nobody (Ouu yeah)
You give me sweet sweet melodies (Sweet sweet)
Baby you make my heart wan start to sing o
And when you do the things I need (Need need)
I swear me I no fit tell nobody (Yeah mogbe)
Egbami egbami egbami o (Egbami o)
Omode yi ti fe pa mi o (Fe pa mi o)
Egbami egbami egbami oo (Ohh na, ouuu yeah)
Egbami egbami egbami ooo
Omode yi ti fe pa mi oo
Egbami egbami egbami ooo (Hmmmmm)
Yeah so that's what I was just trying to say