![Tolotolo](https://source.boomplaymusic.com/group2/M0C/AA/55/rBEeNF2XrMaAAnwEAACggiSFIm4783.jpg)
Tolotolo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Tolotolo - Sunny Neji
...
tolo tolo where you dey go
this your waka ehh
all na for show
do u remember me
am d little bird that couldn't fly
I kno u kno that was gonna die
see me now as I fly
see me high up in d skyyyyy
(instrumental)
because dem get small money
owo***
dem wear rainbow colour
colour dey riot
dem begin disturb ur eye
dey make up do yan ga
yan ga na Wetin
yan ga na tolo
tolo na Wetin
tolo na Turkey
Turkey na Wetin eeeee
Turkey na for chop oooo
pe pe pepe
ooooo na so 3x tolo tolo dey do
na so 3x tolo tolo dey do
(instrumental)
show me Wetin dem get
wey another no get
tell me Wetin dem do
wey another never do
woo yi man no be God o
some people for chop sand o
but the almighty plan o
e no dey we hand o woro roo
pe pe
dem begin making yan ga
dey make***
yan ga na Wetin
yan ga na tolo
tolo na Wetin
tolo na Turkey
Turkey na Wetin e yo good
Turkey na to chop o
na so 3x
tolo tolo dey do
na so 3x
tolo tolo dey do
uh ouho uho uho uho uho....
na so 3x
tolo tolo dey do
na so 3x
tolo dey do....