
Fight Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Ahyi Ehyi EhYi Ye Oh
Shabba Dabba Doo
Horler Bammy
Temme What You Know About Me
Some people wey don die (eeya)
Better than you ten times (shogba)
So in a nutshell
Temme why you choose pride (hiya)
Because you are privileged ooo
Shey na why you oppress the rest ooo
Te lemi ba gba now, kilofe so now
Oya take the mic ooo
Dem go try show their colour
Sheni won fe mu e sowo
Make you no gree for dem
You fit be the best forget ooo
If you win dem go turn up
Kofi ti Josefu kogbon
Make you try disconnect
From bad energy abeg ooo
Ten times harder, Ten times better
I'm gonna try again
Fepo sinu lantern, Sha ina si abela
Dem no fit quench am eh
Dem no fit stop me, All you saying
Don't get to me yeh!
I'm fully ready, till I reach
My full potential eh
I will fight, fight
Till I get there
I will fight, until my last breath
I will fight, fight oh
Till I get there
I will fight, until my last breath
The future wey I see, e clear for me like kodak
For my mirror, what I see, is a super-duper rockstar
Dem wan play me mudesi
Majo jabo, make you hol' am
Another one for the street
Dey already know say na lamba
Mogbo du mi de
Mogbo rin mi de kegba yi yewo
I no come to play
I no come compete, I'm on a new level
Dem dey para when they see me come
Now my tune is soothing like dem lick TomTom
Evergreen song likey pon pon pon
Afro-vibes till the kingdom come
Ten times harder, Ten times better
I'm gonna try again
Fepo sinu lantern, Sha ina si abela
Dem no fit quench am eh
Dem no fit stop me, All you saying
Don't get to me yeh!
I'm fully ready, till I reach
My full potential eh
I will fight, fight
Till I get there
I will fight, until my last breath
I will fight, fight oh
Till I get there
I will fight, until my last breath
Till I get there
I will fight, until my last breath
Till I get there
I will fight, I will fight, fight
It’s Horler Bammy
Temme what you know about him