Abena (feat. Mazarati) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Abena (feat. Mazarati) - Tomzy Turner
...
omo na do re mi fa so ko to la moti do
T.T Turner na na na na
call me Mazarati gan gan ni
o my girly wait
when I look your face I dey mental I no dey concentrate
I thank God sey na you come my way way way
oya omalicha cha cha cha cha
why u no go spend this dollar
for your matter
I dey mental
do re mi fa so la ti do
kon kon kon kon kon konbilo je ka jo jo
brother ko to la mo ma ti do
when we enter room na to touch your toe
omo ma lo slow
lavi da loca lan je
kori mi ma sun le
ti mo tin update
sunmomi ka sere
Abena na na na na
for your body dem go blow pa na na na
Abena na na na na
for your body dem go blow pa na na na
pa na na na na
carry you for head like cross
anything for you baby na you go be my world
na you go be my world
before I pass I pause
for my niggaz o I dey like do my songs
I dey like do my songs
and I wan touch your body eh
dance for me baby eh
show you to pappi
show you to mummy
say anytime wey mr dey rock your body
e be like sey I dey go heavenly
and I can't lie I don cum already
omo this your movement ehh
e dey make sane man craze
lavi da loca lan je
kori mi ma sun le
ti mo tin update
sunmomi ka sere
Abena na na na na
for your body dem go blow pa na na na
Abena na na na na
for your body dem go blow pa na na na
pa na na na na
and I wan touch your body eh
dance for me baby eh
show you to pappi
show you to mummy
and I wan touch your body eh
dance for me baby eh
show you to pappi
show you to mummy
omo na do re mi fa so ko to la mo ti do
T.T Turner na na na na
call me Mazarati gan gan ni