Kolo Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Kolo - Tomzy Turner
...
Turner
omo na do re mi fa so ko to la mo ti do
since I've been calling you
you no pick my call
o baby wetin dey sup
99 missed calls and you say I stalk
if I do you wrong just talk
after the sweet things I said in my songs
gone wrong wrong
omo said she done done done done
mo wa lo no no *(went to get drunk)*
omo na my matter be that no be you own
before you met me, me dey mental
everyday and night boys dey hail T.T Turner
baller
me I no dey really give a damn motherfucker
if you like,I like back, no counter
but when you enter my life girl I surrender
say if na juju wey you go do me girl e enter
if to say na song be the key to your heart na na
omolewa say me do win na na na
cus I don kolo kolo
baby me I don kolo kolo
omo me I don kolo kolo 2x
cus you dey make me dey mental ta ta
everyday and eh every night ta ta ta ta
baby don bust my omblagata ta ta ta
me I wanna take you go atlanta ta ta