I No Go Fo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Uuuh wo wo ooorrr
Oor ooor yes o na na
Oya draw the curtain
It's shutdown or nothing
I stay fly aero plane
I thank God for the pain
So many things wey been weigh me down
I work hard and I pray
And now the story don change
I Dey for my lane
I'm confident, I no Dey play
And now the story don change
I Dey for my lane
Salama for the Manchi oh
Up from below
Thanksgiving oh
We go loud on the low
Di lo di lo oh
No be small thing oh
No be small thing
Aye
Because I come from the gutter
Make i die for the gutter
Never that
Me I no go Fo
Sabi boy Dey him lane
I just face my fears
I no go fo
Because I come from the gutter
Make i die for the gutter
Never that
Me I no go Fo
Sabi boy Dey him lane
Make I just face my fears
Oya draw the curtain
It's shutdown or nothing
Man I stay strong and solid
I thank God for nothing
And now the story don change
I Dey for my lane
I'm confident, I no Dey play
And now the story don change
I Dey for my lane
Salama for the Manchi oh
Up from below
Thanksgiving oh
We go loud on the low
Di lo di lo oh
No be small thing oh
No be small thing
Aye
Because I come from the gutter
Make i die for the gutter
Never that
Me I no go Fo
Sabi boy Dey him lane
I just face my fears
I no go fo
Because I come from the gutter
Make i die for the gutter
Never that
Me I no go Fo
Sabi boy Dey him lane
Make I just face my fears
Oya draw the curtain
It's shutdown or nothing
I thank God for nothing
And now the story don change
I Dey for my lane, I'm confident
I no Dey play