Everyday Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Everyday day by day
Waiting for the pay
Tori oluwa lo Shey
That is the only way
Cos I no come to play
Blessing all the way
Ask dem why dem Dey doubt me
Speaking truth wey you no Dey practice
E ma lo farawe, mi o le shalaye
Bad energy, take it far away
Dem go do like say dem no see
Dem go do like say dem no hear
Wetin Dey happen for here
Like say e no concern dem
Like when I do my thing when I do my things
Shebi Na God dey bless no stress
Everyday everyday
Man Dey husstle everyday
Kowo pe lo bade blessing all the way
Everyday day by day
Waiting for the pay
Tori oluwa lo Shey
That is the only way
I no come to play
Blessing all the way
Ask dem why dem Dey doubt me
Speaking truth wey you no Dey practice
E ma lo farawe, mi o le shalaye
Bad energy, take it far away
Bami Shey baba bami Shey
Ka ye mamu mi bami Shey
Blessing come my way bami Shey
Joy come my way bami Shey
Everyday day by day
Waiting for the pay
Tori oluwa lo Shey
That is the only way