Won't Stop Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Won't Stop - Dotman
...
They call me D O T
If I shut down
If you can’t dance Just follow my lead
Emi Idan Gangan
Go round town
Every damn time
I be singing on key
You go don hear
The don’t need tell ya
P’eja lo wa binu sardine
I Dey pray to jah make I live longer
Coz I don do many bad thing
Shebi they don doubt me
Shebi they don tell me oh
Na who sabi sound it
Me I no dey jisoro
So go tell’em tell’em don’t stop
Long as you posting my song
Just like 17,18,19 I’ll be feeling forever young
If dem like make dem no like us
Tell’em we no go stop
Just like 17,18,19 we go dey forever young
So dem waiting for my downfall kojo
No cap Mi’orojo
Abi dem never know say the boy na stubborn
????
Ahh shogbo shogbo(shogbo shogbo)*2
If I shut down
If you can’t dance just follow my lead
Emi idan gangan
Go round town
Every damn time
I be singing on key
You go don hear am Them no need tell ya
P’eja lowa ninu Sardine
I Dey pray to jah make I live longer
Coz I don do many bad thing
Shebi they don doubt me
Shebi they don tell me
Na who sabi sound it
Me I no dey jisoro
So go tell’em tell’em don’t stop
Long as you posting my song
Just like 17,18,19 I’ll be feeling forever young
If dem like make them no like us
Tell’em we no go stop
Just like 17,18,19 we go dey forever young
Uhhh uhnnnhun hun
Kuraja kuraja kuraja (hakunamatata)