
No Pressure Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
No Pressure - Emoney Jnr
...
No pressure
She wan dey pop
ref(igbo)
I no too like that shit
Look at me , she dey form sha ni
The way my bling bling bling shine
E go blind their eye
And I no fit lie, I dey bam ba
Omo no apply pressure
Tonight we go burst and blow oh
I go take am slow so we go do am all night long
Omo me and you we go run am
Make you no dey dull gimme one time
Do am on a low make e no too cast
Omo Sha
Dem be running like this
Cause my vibe e be topping my gee
On top your matter
Dem wan dey fight ah
I drop my lamba
Dem don dey calm down
Chorus: omo no pressure ehehen
Omo no pressure... Bebe Bebe (4x)
Second verse :
Ebelebe
This your body i go charge am, light am
Cruise in my yard with da badman
Me and you running in my crib do am one time
Uhuhn... Shu
turn am like Coker
Con be like I choke am
Set am for pro na
No rush at all ah
Puff Arizona
Highness dey calm down
You'll see.. no joke man!
This one na hot one
Ma pami lady
Je ka lo baby
Put it on me
You drive me crazy
Ma pami lady
Je ka lo baby oh
You don make I see
Wetin I dey need
You hear me(2x)
Chorus:
Omo no pressure ehehen
Omo no pressure
Bebe Bebe
Last verse:
Lights off then we run in
We can't know when they knocking
Cause we lit and bad and we popping
No shit, no cap we balling
Ah Sha re di my lady
Sha redi my baby
Shawty take it easy (2x)
Omo ah
Dem be running like this
Cause my vibe e be topping my gee
On top your matter
Dem wan dey fight ah
I drop my lamba
Dem don dey calm down
Peace and love.