![Unto Believe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/07/6c966df03a6c4445aad80c49e293774c_464_464.jpg)
Unto Believe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Unto Believe
Unto believe
Unto believe
Unto believe yeah ehhh
Unto believe
Unto believe
Unto believe
Unto believe yeah ehhhh
Them say music no be for everybody
I say make them rest unto the believe on jah
I fit blow one day transaction dey occur
But guyman gat use him brain dey rock transactions
House rent go soon expire
Baba God wetin dey occur
Please bless me make I bless mommy naah
See finish no good for my DMA
That woman carry me for good nine months
I need to make her proud
Unto believe say e go sure one day
Base on say the grinding still dey pay
Small boy wey you see today fit turn big man tomorrow e go only delay
Bring me the mo**y na bring me the lo*d make we feel the vibes
You know the matter na ehhhh ehhhhh
Eh em unto believeeee ehhh yeah eh
I say unto believe ehhh yeah yea
Ehhh unto believe yeah
I say unto believe ehhh yeah ehh
Ehhh unto believe yeh ehhh
I say unto believe ehhh yeh yeh
Ehhh unto believeeee ehhh eh
I say unto believe ehh yeh yeh ehh
You see that babe wey make you
Losegaurd your own guyman
Fit snitch on you unto say girls matter tire us to handle
Believe on your hustle because one day e go click
Life na step by step no mean say make you go losegaurd opportunities
Wey go change your life ehhh ehhh em ehh
Envy no body my brother
Your best friend fit be your worst enemy tomorrow
Steady dey on your focus make they no go use you count scores ehhh
Bible self talk am say heaven help those who help themselves
Una know say I no carry talk
Take that full packet of tm dey your lane
Ehh unto believe yeah I say unto believe ehh yeh yeh
Ehh unto believe ehhh yeh ehhh
I say unto believe ehhh ehh yeh yeh
Ehhh em unto believe ehh yeh yeah ehh
I say unto believe ehhh yeh yeah
Ehh em unto believe ehhh yeh yeh ehh
Ehhh I say unto believe ehh yeh yeah ehh
Unto believe
Unto believe
Unto believe
Unto believe yeah ehhh
Unto believe
Unto believe
Unto believe
Unto believe ehh yeh ehhh