Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Jejeli-je, jejeli-jeli-jejeli-je, jejeli-jeli-jejeli-je, jejeli-jeli-jejeli-jeli-jeljeli

Jeli-jejeli-je, jejeli-jeli-jejeli-je, jejeli-jeli-jejeli-je, jejeli-jeli-jeljeli-jeli-jejeli-je


Plenty matter for yard

If I start to yarn

You go pack your bag

You go stand alert

I no dey run my mouth

If I talk na jab

You sef haffi know seh me nuh like case


So me taking it low low

Me never solo

One time for my nigga wey hollup

Two time for the people wey show love

Dem ah watch dem ah learn

Them dey want to dey count my decimal

I dey jie dem like Benzema

If I shoot my shot you go lose your thought

You go run like a chinchilla

Them just dey count my decimal

But adey jie dem like Benzema

If I shoot my shot you go lose your thought

You go run like a chinchilla

Chinchilla eh


But adey live jejeli oh jejeli

Many people see me like an enemy

But the toli no dey bother me

I still dey go like azangoli

Jejeli oh jejeli

Some people see me like a nobody

But their matter no dey bother me

I still dey go like azongoli


Ikpiti, ibɛshi bɛ

Midɛnkyɛ ikpiti, ibɛshi bɛ

Midɛnkyɛ ikpiti, ibɛshi bɛ

Midɛnkyɛ ikpiti, ibɛshi bɛ

Ibɛshi


Follow me, follow me, follow me oh

Blessings go dey follow me, follow me, follow me oh

See we just dey hustle from dark to the dawn

Do it and we never run

Stuck up the money like Woyome oh


So me taking it low low

Me never solo

One time for my nigga wey hollup

Two time for the people wey show love

Dem ah watch dem ah learn

Them dey want to dey count my decimal

I dey jie dem like Benzema

If I shoot my shot you go lose your thought

You go run like a chinchilla

Them just dey count my decimal

But adey jie dem like Benzema

If I shoot my shot you go lose your thought

You go run like a chinchilla

Chinchilla eh


But adey live jejeli oh jejeli

Many people see me like an enemy

But the toli no dey bother me

I still dey go like azangoli

Jejeli oh jejeli

Some people see me like a nobody

But their matter no dey bother me

I still dey go like azongoli


Ikpiti, ibɛshi bɛ

Midɛnkyɛ ikpiti, ibɛshi bɛ

Midɛnkyɛ ikpiti, ibɛshi bɛ

Midɛnkyɛ ikpiti, ibɛshi bɛ

Ibɛshi


Je lɛ ni wɔyɔɔ, akɛ hetsɛ̃ ehii shi

Sumɔ mɔ onyɛmi bɛni osumɔ ohe

Peace

Energy!

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status