Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Ruf na bastard mhen I swear to God

Bro thief my money go start to dey ball

Like wah dah fuXk he no dey pick my call

Bro I'm talking like 40 50K doll$

I dey para down

If I catch tha man

Dat na man down

Men dey on guard

Na me dey tell dem just to calm down

Obob I need my money before on Sunday

Before my vex go start to turn craze


Obob nor be only u sef

I hear say men Dey find Rufussef

For 3 Days now he no Dey pick anybody call

He no fit run with men 50k dolls

Even me don put my squad on call

All of them don mount their G

If hand meet Rufus

Omo dem go Bring am down

Normally you know say na we get this town


As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus

You Dey feel am Rufus

Sho ti ye eh Rufus

As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus

One leg up Rufus

Sho ti ye eh Rufus

You Dey feel am Rufus

As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus

One leg up Rufus

You Dey feel am Rufus

Sho ti ye eh Rufus

As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus


Las las Hand don meet Rufus

First of all na to disarm he car

Collect he phone

Make he mind for Dey

Next time he go know say

The street nor be play

Nor be Childs


Need my doe bro I don't even wan to talk to you

21883442

Na my Aza be that be

I need to see the alert fast

No take me play

I no come here come laugh


Afa Kellz, you don see d alert?

I no get time to waste

I get flight to catch

I get like to shows to go

If he wan Dey fuxkup

Make I off am

Make we leave he remains for here

The ozuor no see money pay

Either he pay or dead boy go dey


As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus

You Dey feel am Rufus

Sho ti ye eh Rufus

As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus

One leg up Rufus

Sho ti ye eh Rufus

You Dey feel am Rufus

As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus

One leg up Rufus

You Dey feel am Rufus

Sho ti ye eh Rufus

As e Dey hot Rufus

One one leg Rufus

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status