![Why](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/31/e61168d563a543bbbc4368f8ef0b66ae_464_464.jpg)
Why Lyrics
- Genre:Spoken Word
- Year of Release:2021
Lyrics
Eh eh eh eh eh
Uh uh uh uh uh uh uh
Uhmm uhmm
Yeah
I dey wonder why
Why everything be as e be
When some people no see food to chop
Some people get plenty to keep
The rich taking from the poor wetin dey sub
My papa no get money o shey na him fault
I've known him to be an hustler o
Some say na destiny some say na choice
Some people too get this money o
Some no fit chop if dem no beg for street
We just dey hope one day e go better o
Very soon ajepako ma bi ajebota
The girl wey like me I no give ham face o
She loves a good guy so she says everyday
My heart dey with another opeke
Wey love bad boys wey no be our mate o
Things wey we want we no get ham
The ones we no want dey in abundance
Why good things no dey last
Why money dey one side ay ay ay
Gone too soon for the good people
Karma jam traffic for the real devil o
This one think say na him sabi do ham pass
E no know say na time soon e go pass
Oh oh oh
Oh oh
Oh oh
Why asake wey fine no get good man
Why prayer too dey tey when we need answers
This man honest no contract to collect
Susan was a bad girl now she's living fine
Same hustle all night update all day
Your money don drop o dem say na your time o
Small small calm down Mr Manager
Table dey turn e go affect the chairman
I tell mama say I wan become a dancer
She say wetin you dey talk omo dokita o
I just want to be me this is all I want
I just want to be free this is who I am
Things wey we want we no get ham
The ones we no want dey in abundance
Why good things no dey last
Why money dey one side ay ay ay
Gone too soon for the good people
Karma jam traffic for the real devil o
This one think say na him sabi do ham pass
E no know say na time soon e go pass
Some say this life say na race all on grace
Dey run your race no dey cross for my lane
Maybe I too dey complain o
Maybe maybe eee
Things wey we want we no get ham
The ones we no want dey in abundance
Why good things no dey last
Why money dey one side ay ay ay
Gone too soon for the good people
Karma jam traffic for the real devil o
This one think say na him sabi do ham pass
E no know say na time soon e go pass
Oh oh oh
Oh oh
Oh oh
Eh eh ee eh
Small small omo ologo
Ile n yo rora go o
Royalty you go blow o
Say na time o
Everything na by grace o
Oosha