![Secret Admirer](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/11/3f0fd6a18c4f4564b43b0aa180b4dd8cH1440W1440_464_464.jpg)
Secret Admirer Lyrics
- Genre:Dancehall
- Year of Release:2024
Lyrics
Secret Admirer - Ak Songstress
...
as me wake up in the morning
thank Jehovah, lugging out the Facebook
plenty plenty stories in na mi inbox yieh
first one very lengthy wooeeh
I sey I follow you keep oheemaa aa
m'apɛ w'asi eeh
i know sey u dey for Taifa, sek of u I went for there
sweet sweet pantadie lo abi ur secret
admirer
sexy sexy pantadie lo abi ur secret admirer
sweet sweet pantadie lo abi ur secret admirer
if wishes were horses pantadie lo we go ride one together ooo
pretty baby so how u dey?
yesterday u go porteyy
ino bi sey I disturb u oheemaa
ebe ur luv wey catch me eee
ano get money today todayy
buh sek of u I go make money
and take u to ur moda place
wita ring on ur fin-gerr
sweet sweet pantadie lo abi ur secret admirer
sexy sexy pantadie lo abi ur secret admirer
sweet sweet pantadie lo abi ur secret admirer
if wishes were horses pantadie lo we go ride one together ooo
wat u dey talk (baby yoo?)
wat u dey talk (baby yoo?)
tell me baby girl, wat u dey talk
wat u dey talk (baby yoo?)
wat u dey talk (baby yoo?)
tell me baby girl, wat u dey talk ooh
maame lɛ eei mewu ama wo eei
maame lɛ eei m'dwen ama wo eei
sakotosa sakotosa sakotosa baeeba
sakotosa sakotosa sakotosa baeeba
sakotosa sakotosa sakotosa baeeba
i sey I follow u keep oheemaa aa
m'apɛ w'asi eeh i know sey u dey for Taifa sek of u I went for there
sweet sweet pantadie lo abi ur secret admirer
sexy sexy pantadie lo abi ur secret admirer
sweet sweet pantadie lo abi ur secret admirer
if wishes were horses pantadie lo we go ride one together ooo