![Rosemary](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/09/ca3e2c1d91a046ffbc6cbc05700ec108.jpg)
Rosemary Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Rosemary - White Money
...
Woyiwoyiwo ayyyyy ehhhhh
E be you, e be you na na na ehhhh
yes sir
Many people don dey talk,
say me and you no go work
and the thing dey be like say na play we dey
dem no fit to understand
why i want to be your man
na the things wey you dey do, dey drive me crazy
every woman needs a superman ohh(Superman ohhh)
wey go fit to understand
all the way wey she dey feel ohh ehh
if no be you, I no fit live life oh(live life ohhh)
na you you you you you wey dey make me happy ehhh
Rose Rose Mary (Mary my lover)
na you be the only woman for me (I no fit lie for you ehhh)
Rose Rose Mary (Mary my lover)
I want you to be my one and only (you my one and only ehh)
Rose Rose Mary (Mary my lover)
na you be the only woman for me (I no fit lie for you ehhh)
Rose Rose Mary (Mary my lover)
I want you to be my one and only (you my one and only ehh)
woyiwoyiwo ayyyyy
yes sir
Even when I was so down
You make me to smile not frown
You My Queen you wear the crown
My Lady
when I look into your eyes
all I see is paradise
and I can never deny
it drives me crazy ehhh
every woman needs a superman ohh(Superman ohhh)
wey go fit to understand
all the way wey she dey feel ohh ehh
if no be you, I no fit live life oh(live life ohhh)
e be you you you you you wey dey make me happy ehhh
Rose Rose Mary (Mary my lover)
na you be the only woman for me (I no fit lie for you ehhh)
Rose Rose Mary (Mary my lover)
I want you to be my one and only (you my one and only ehh)
Rose Rose Mary (Mary my lover)
na you be the only woman for me (I no fit lie for you ehhh)
Rose Rose Mary (Mary my lover)
I want you to be my one and only (you my one and only ehh)
woyiwoyiwo ayyyyy
yes sir
Baby komalo lomi komalo femi komalo
I want0 to marry you today today
Baby komalo lomi komalo femi komalo
I must to marry you today ohh
komalo ohh oya komalo ohh
Baby komalo komalo ohh oya komalo
I must to marry you today today ayy
komalo komalo ohh komalo ohh ayyy