Dagbana Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2020
Lyrics
Ooya na
Chop life my Nigga
Baba Ghana
Move to the left, move to the right
Baby girl, get used to the life
Accra we dey, we for party all night
So Châle, stay sharp like a Suya man knife
I say move to the left, move to the right
Baby girl, get used to the life
E be Accra we dey, so we for party every night
Châle, you for look sharp
Ooya Dagbana, Dagbana
Puff puff pass, ooya sha gbana
Ooya, Dagbana, Dagbana
Aaaayyyyyy! Dagbana
Ooya Dagbana, Dagbana
Puff puff pass, ooya sha gbana
Ooya Dagbana, Dagbana
Aaaayyyyyy! Dagbana
Ooya Dagbana
Connect the dots like it's tic-tac-toe
I mean "X" and "O", châle leave that hoe
Wey dey dull your vibes, make you rigmaroll
Chop life very early like it's beans on toast
You don dey grind since the day wey dem born you
Just to get Depay, so nobody go fit Man U
So why you dey dull, see, this life no get part two
Na one life you get, you no be Super Mario
WOSKE
Oba ni ka da gbana jor, Oba ni ka fa guun
Wavy levels, this one no be lagoon
Don't stop!, even though toh bah laagun
Summersault, bi eni n kpe o fe
Dagbana, Dagbana
Puff puff pass, ooya sha gbana
Ooya, Dagbana, Dagbana
Aaaayyyyyy! Dagbana
Ooya Dagbana, Dagbana
Puff puff pass, ooya sha gbana
Ooya Dagbana, Dagbana
Aaaayyyyyy! Dagbana
Ooya Dagbana
Aye yii o le
Padi mi, o je jaye
Tori aye kan lo wa
Awon toh jaye lana da? Nibo lo wa
Tell your guys, tell your girls, make them come through
Gbe body e, nobody go fit stop you
Just-like-ma-Nigga 'Baba Chuks' go talk youuuu
Chop life before life chop you
Go way over your head like a bandana
No dey talk chaw like Abeiku Santana
The only time I go make slow na when I don shayo
Or when you see me with dat gbana
Dagbana, Dagbana
Puff puff pass, ooya sha gbana
Ooya, Dagbana, Dagbana
Aaaayyyyyy! Dagbana
Ooya Dagbana, Dagbana
Puff puff pass, ooya sha gbana
Ooya, Dagbana, Dagbana
Aaaayyyyyy! Dagbana
Ooya Dagbana, Dagbana
Puff puff pass, ooya sha gbana
Ooya Dagbana, Dagbana
Aaaayyyyyy! Dagbana
Ooya Dagbana
Move to the left, move to the right
Baby girl, get used to the life
Accra we dey, we for party all night
So Châle, stay sharp like a Suya man knife
Move to the left, move to the right
Baby girl, get used to the life
Accra we dey, we for party every night
So Châle, you for stay sharp!
Move to the left, move to the right
Baby girl, get used to the life
Accra we dey, we for party all night
So Châle, stay sharp like a Suya man knife
I say move to the left, move to the right
Baby girl, get used to the life
E be Accra we dey, so we for party every night
Châle, you for look sharp