Waka Waka Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2020
Lyrics
Its Dopesticks Baby
Spacy, Alanniferebiekun...
Am a Nigga from the Gutter
Started from Bariga
Run many shit with the help of my nigga
Flex With my Nigga, I hustle with my niggas
Container don Land he go clear for Apapa
I swag with Agbada, sometimes with my prada
Hustle everyday shebi Dollar lan waka
My hustle No go Disappoint me like Amaka
Dem say na Vanity, ewa ki wa lan ba ka
Hun... I just dey Jonze uhmmm...
Many years ago o, But there was a Goal
Npe, Mio le ba won Rupo
Waka waka, waka waka
Waka waka, waka waka
Dem know me, waka waka
Waka waka
Call me Waka waka
Waka waka
Boi dey waka waka
Girls dey waka waka
Army dey waka waka
Police dey waka waka
To studio i waka waka
To work i waka waka
Put Shayo For table
Make everybody dey Manya (Hun)
E manya, e ba oju je
Mo fun won, won den tun je
Won ni awon okin gba Riba
But mofun won won gba Egunje
Call me Waka waka, dem no say i dey para
Dopesticks, mushe yen le je kin fun won banga banga
Ko hustle olon gapa
Egbe nbo olon Japa
Won ni ko come online omo ase oni data
You dey look for Give away
Your friends dey look away
No food for Lazy man, Alaye pick a way
Pick a way pick a way, ki wo no she give away
Ki owo yapa jaburata, ki wo no ma look away
Shey na like this you go dey dey
Ye ma shebi se se de
REPORT your location, Omo iya mi tete de
Waka waka, waka waka
Waka waka, waka waka
Dem know me, waka waka
Waka waka
Call me Waka waka
Waka waka
Boi dey waka waka
Girls dey waka waka
Army dey waka waka
Police dey waka waka
To studio i waka waka
To work i waka waka
Put Shayo For table
Make everybody dey Manya
Classic...
It's dopesticks baby