White Garment Bars (WGB) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Okisiyayi
2nd Timothy chapter 3 vs 1 says
In the last days it will be very difficult to be a Christian
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do
Pi ri do do do pa ri do
Stop dancing listen
You're welcome to white garment bars
The spiritual lyricist is taking u deeper
Engo Ododo
Oropo lénu tafeso but ma ge kuru bi short nicker
Engo Ododo
Call this an open letter
to all of white garment worshippers
Ero po toloro ninu biti oka sugbon won fi aso funfun boju won koja
Emi dema tu won ka won ka gbogbo igbimo ibi gbogbo lemi de Ma tu ka tuka pata pata
Eyalowe kankan lodo ni shaka shaka
Ere di e tefiwa ninu ijo mimo yi
Ere di e tefiwa ninu agbo nla yi
Haaaa haa
Stop it
Oluso tongbasi fun omojo Jah
Woli ton jise eke fi korojo Jah
Choir master wey no wan make vocalist shine
Church patron wey dey we dey go baff for shrine
I dey wonder why why
Why elders no dey like reason youth
But to use them like errand boys
Church rich man no fit help sister except dey interlock Why
Talents de yapa for d church
No one helping till their talent wash
The sharp ones wey dey go play for Pentecostal
Na still arrogance dem dey take come church
Even for d late hour
Before them show them go don high tire shark fire Olorun Oshoffa sarewa gbawa
Make we no expire go enter hell fire
Sutana, them say na for worship so u shouldn't use it for humanity especially for issues involving
Politics and government but of what good is saving your Image but not a soul
Shey na wetin bible teach us so
Edeman kepe olorun eso
Bawo ni eso sefe dagba di odo dagba di baba eso why
Motifowo miko iwe owunrere
Motifowo miko iwe owunrere
Incase you don't know
The street dey call our girls Olosho plus say na them dey date dem yahoo boiz
Say na our shepherds dey jazz them up yet for protest we are against prayer walks on coded
This is serious dangerous
The darkest time to shine is this period period
Ikore ikore no be avenue to dey yotomi
No be the time to dey bugani
Dey show off to oppress d needy and follow d Richies
White garment event people
Na to dey use and dump talents them sabi
Only jump on you when you are trendy
No scheme to help d upcoming for nothing
Na to read you on then to write you off
Shekarimi lopoju, if you talk dem go knock you off stripe you off
With their mouth switch you off Piss you off
Even fellow musicians with bad energy
Coming close na their biggest evil strategy to rip you off and keep you in deep tragedy
Go about spoiling your name in their heresy why
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
Pam pa ri ro pi ri do pa ri re
White garment blogs okay how far
Bad competition no go carry you far
Some only repost to shomo
Awon Omo gan deg goo
They wana be famous oshaMo
Oondun eku igbadun
White garment don turn to jungle
Ki maleka ma fun wa ni igbarun
Ma funwa ni igbarun
The so called elites dey form kacus
Them dey tear people down like Spartacus
Their mouth be the weapon to put man down
Character assassination be their only choice
Ejeka calm down Oluwa loni glory
Na God dey make stars bro
Man hands na temporary
White garment youth enuwa oko
Oko na dey lanso si arawa fipa ogo tori enuwa Obo
But loro gbogbo ogo salabowa
So we all need to stop stopping our own growth
Collaboration no dey kill person
Remember say We all still dey grow
The hustle is real but we shouldn't sell our souls for Gold
Movie people stop messing up our doctrine
Comedians stop using our garment wrongly
And to the non garments fold and other religion
Just know you can't know God without loving
Ere di e tefiwa ninu ijo mimo yi
Ere di e tefiwa ninu agbo nla yi
Motifowo miko iwe owunrere
Pemi ko ni pada mo pada mo
Mo nlo si nu ijo mimo yi
We should stop killing our wounded soldiers
And let our fallen men rest on our shoulders
For a spiritual man will fall and rise again
But don't be too righteous to be holy again
Eskeez spectacular