GIVIN' DEM HARDA ft. UNRULY MARC Lyrics
- Genre:New Age
- Year of Release:2021
Lyrics
Nuh nuh, hmm hmm
Say them bin dey do me
Say them bin dey do me
Say them bin dey do me nonsense
Back then when I never see money
Right now all my guys are ballin
Tell me why I no go jolly
Eh eh, eh eh
Na God use Professor Lincoln do am for me
Now bad gyal wanna confess love
So she say she no go ever leave
But I say na lie
You won't believe the things I see if I gave you my eye
I know say you dey feel the gbedu e dey enter walai
And I know you feeling alive
I just wan live good life
So make you no ask me why
Why I always stay online
Why always getting high
You know I'm one of a kind
That's why you feeling my vibe
Because I've been givin' dem harda
Because I've been givin' dem harda yeah yeah
You know say me be bad boy Ace
Anytime wey I give you me I scatta d place
Because I've been givin' dem harda
Because I've been givin' dem harda yeah yeah
You know say me be bad boy Ace
Anytime wey I give you me I scatta d place
You know say me I givin' you harda
Who be the man, who be the thing wey dey come for me
Who be the man, who be the thing wey dey come for me
Who be the man, who be the thing wey dey come for me, who dey come for me?
Tell dem man dem nuh fi shoot us
Dem cyan't kill us
Tell dem man dem nuh fi rule us
Dem man jealous
See, me haffi nuh fit show off, I just spread love
We keep it square, dem just hate cus dem cyan't root us
You can't tell my story for me
I give God the glory for me
I see dem niggas dem been sleeping on me
Na today wey me I go yarn my tori
So many blessings and I'll never lie
So many tears that I never cried
So many evils that mandem connive
Straight from the under Unruly ah rise
Cus man gats to hustle the pay hustle the check, man
Man gats to get to the check get to the bread
Cus I never sleep in the night or in the day I just dream in the night and in the day
Wake up in the morning, say a prayer and I go, go, go
Ace Ibk, Unruly ah whoa, whoa, whoa
You know say me be bad boy Ace
Anytime wey I give you me I scatta d place
Because I've been givin' dem harda