Party Dey Here Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2003
Lyrics
Intro
Mede mede mede rindi
E ah
This time call your padi
Tell dem sey we get one party
No forget to call everybody
Jawon si
E bami woo mo ot ba soji
Jawon si
Ko bode wa soji
Jawon si
Any other girl wey sabi
Jawon si
The way wey we dey sere
Shows sey plenty were dem for here
E no matter what I do na ya
E no matter whether you dey
Juwon si konga
E no matter whether you orobo or lepa
Jawon si
For this party ti mo wa
Jawon si
For every fileria
Jawon si
Everybody start to halla
Jawon si
Bebe biko biko wa
Ko bo si bi ko je ka jo
Rora se gidigan like sey
You be omo pako
Ebute meta from the ghetto
This one na konga no be kolo
Modi lori didi sodi din di
Yodi wodi gbidi dindi
Baby yori judi biggy din din
Leri wori lemme judi pan di
Ele bigi body to ba fe party
Don’t worry am lege ligi ready
Come with one love and unity
Together with tu face
Oya
Lege lege lege din din
E ah
This time call your padi
Call dem sey we get one party
No forget to call everybody
Jawon si
E bami woo mo ot ba soji
Jawon si
Ko bode wa soji
Jawon si
Any other girl wey sabi
Jawon si
The way wey we dey sere
Shows sey plenty were dem for here
E no matter what I do na ya
E no matter whether you dey
Juwon si konga
E no matter whether you orobo or lepa
Jawon si
For this party ti mo wa
Jawon si
For every fileria
Jawon si
Everybody start to halla
Jawon si
Tell me ona want am
Tell me ona want am
Cos every single thing
According to plan na bam bam
As una dey like am
Naso we go give am
We go make sure sey
Na everybody feel am
E ti won bota
Girl you looking so sexy
Make me wanna touch your body
Forget this party lets get some privacy
Privacy
Lets get fricky fricky
Tu face and konga dey here
Our desire is to make everybody maga
Cos this beat just dey para
Everybody everybody scatter scatter
Bebe bebe bebe bindi
E ah
This time call your padi
Tell dem sey we get one party
No forget to call everybody
Jawon si
E bami woo mo ot ba soji
Jawon si
Ko bode wa soji
Jawon si
Any other girl wey sabi
Jawon si
The way wey we dey sere
Shows sey plenty were dem for here
E no matter what I do na ya
E no matter whether you dey
Juwon si konga
E no matter whether you orobo or lepa
Jawon si
For this party ti mo wa
Jawon si
For every fileria
Jawon si
Everybody start to halla
Jawon si
Dem be see another mad man
In the jungle
Step into the dance floor
Make we dey rumble
Were pass were
Today na today we go know
Display your craze
Make the respond dey follow
Dj seize selence tu face and konga
The way we dey rock am
Go just dey make you dey wonder
Demonstrating different
With many patterns
E hi
E oya now
Jupa din din din din
Wa gba ja din din din din
Oya jupa din din din din
Pegede din din din din
Bebe bebe bebe din din
E ah
This time call your padi
Tell dem sey we get one party
No forget to call everybody
Jawon si
E bami woo mo ot ba soji
Jawon si
Ko bode wa soji
Jawon si
Any other girl wey sabi
Jawon si
The way wey we dey sere
Shows sey plenty were dem for here
E no matter what I do na ya
E no matter whether you dey
Juwon si konga
E no matter whether you orobo or lepa
Jawon si
For this party ti mo wa
Jawon si
For every fileria
Jawon si
Everybody start to halla
Jawon si
Jawon si
Jawon si