Intro Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2003
Lyrics
Kawuli konga
He say who be this konga boy
I be musician
I be musician na en
Twala jahin
Sey everywhere
People just dey ask sey
Who be konga wey come from dem side
Tawuli konga
Jubuli tauri konga
Evili papana konga
Say Ghana konga
Everywhere london america
Na so dem dey ti won si konga
Romi konga blaze
Jasi konga ****
He say shey no be you be this
That guy wey be sey everybody
Dey talk sey wey
Kunte kunte
Amali sey konga le
Say the angel gan for heaven gan
Just still dey jupa si konga
Omo na lie o
No layi sobi layi
Sey the devil gan underground
Don drown enter konga
Bros you no mean
You no mean am o
Toju tehi konga le yi
Mama e konga le papa e konga le
Mama papa gan dem don believe
Sey boya konga na konga boys
Uh le te mi konga
Sey him no know sey you no
Pass even one
Sey you be na just one soldier like you
Like you
******
Sey e don tire o
Sey wetin dey happen
Ma mi ma tio
Wait wait
Where you know this bros from
Wey he just like spiritual this thing
This guy don tey na old friend before
Haa wetin he dey talk
Me I no still hear
Make you dey try tell am
**** spiritual yon
Right now he dey think he dey ja you si se
Dobili monkey dabuli funky
Sey you dey talk like monkey
*** monkey **** funky
Sey your gbedu gan
Omo dem dey look you like sey you be monkey
Meanwhile you dey sound funky
Coria milami funky monkey
Coria america london everywhere gan
Dey don jasi konga
Na lie bros o
Shey you come mean am sey
Container le ah
Sey him don tire o
Sey him don believe sey
Na anything we him see am but
****
Sey e no pass like this
****
You no mean am say
The guy just dey trip
Nothing dey happen
Ehn
*****
Say shey no be your song
Dem come pirate for alaba that time
Wey dem right konga boys
Na im na im
Konga yahoo konga ga
Ye ye n aim na
Ta wuda
The guy dey feel pity for you
Ah
Naso na me na konga na
No be konga boys
*****
The guy dey try to tell you sey
Thank you baba
Sey many people dey trip for you
Sey make you keep am up
*****
Ye men dey are tripping for you
Sey god is gonna help you more men
Men amen amen amen
*****
Make everybody just dey hail
Sey make you continue to just dey pray
Make your enemies dey enter konga
Make dem dey drown
*****
You no even know whether the bros
Dey she epe for us abi whether he dey swear
Abi na lie
Na confirm you talk
Bros dem say wetin you dey talk
Make he speak yoruba if he no
Ori e ti yi ni ki lon se e
Se ki o se alaye
O sope kit un lo she e
Sey make you shalaye
The guy sey you just dey swear for us
Sey mae you shalaye
Ah ah ah ah