
i pray ft. Rapid Alex Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Back then when my daddy dey alive
Told me boy don't sleep on it
Even though say our ways no dey alike
I know say he got love for me
He tell me when the devil wanna play with your mind
Go on your knees and pray omo mi
Cause the devil is real and e dey alive
Eh
So mama pray for me
Ye ye mama pray for me
See the devil wanna prey on me
Baba ma se je ki oju ti mi
So mama pray for me
I know say jah jah dey for me
But then I need you to pray for me
See the devil wanna prey on me
Ohh ehhh
When dem see me come
Make dem dey fem fem
Anywhere I dey
Make dem dey sempe
Me no dey look no uche face
I no dey fear fear
Na my mama tell me say
Kin se omo je je
Baba se o gbo mi o
Hold me o
See the devil wanna take me o
I dey do the things wey you tell to o
Go down on my knees and I pray
Gbo mi o
Baba gbo mi oh oooh
Don't let the devil take me o
I dey do the things wey you tell me to
Go down on my kneels and I pray
Hmmn I pray
I pray
I pray
Everyday ay
Hmmn I pray
I pray
I pray
Guide mi way ay
Hmmn I pray
I pray
I pray
Everyday ay
Hmmn I pray
I pray
I pray
Lord guide mi way ay
I lost my way the day I lost a brother
It don't hurt no more thanks to mother
I'm seventeen and my pops dey fly okada
Situation hard and it costs to get ofada
I wipe my face everytime i think of these things
No joy be the motto wey dey run street
Problem na war na we be victim
If I die now wouldn't be much of a big deal
Why the hell do I gotta face all of these
Put in chains and haul me in the abyss
Father i thought your son dies for our sins
So why my P con dey multiply by six
I'm lonely is only your angels came down and console me
I gotta numb the pain but not with a bottle of codeine
Welcomed the devil and i guess now he already knows me
But he won't grant me a favour without making my nose bleed
I pray
I pray
I pray
Guide mi way ay
Hmmn I pray
I pray
I pray
Everyday ay
Hmmn I pray
I pray
I pray
Lord guide mi way ay
[ ]