Check Yourself Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Check Yourself - Kaptain
...
Check Yourself-Kaptain
I know all my guys, I know all my blood
I know who dey call me blood wey nor be my guy
I know who nor Dey talk much, but E like me die
Bros I know all of una (but I nor go talk)
The day wey we see, na that day we know
If you reach ur hux, u nor know me b4
Because if them give u knife, tsha tsha 4 my back
Bros I know all of una, (but I nor go talk)
We don tay 4 this game now ur kinging
E Dey pain u say I come out come put u 4 thinking
Sit down for your throne, u Dey beef me
Broda man I know all of una (but I nor go talk)
E nor get wetin mostash neva see 4 nose
E nor get wetin crase man neva see for
road
U Dey with 20 friends 4 21 years and non of them beif you broda check yourself ah
Check yourself
Check yourself
Check yourself
Nobody wan be u
Check yourself
Check yourself
Check yourself
Check yourself
Nobody table your matter ah
3 gboza 4 my men them
Repeat am for the real men them
Dey for my cona of my men them
The way oluwa bless me, na so oluwa bless them
U Dey pray make E beta 4 me (E go beta 4 u)
Make E clear 4 me ( E go clear 4 u)
Make E stew 4 me (E go stew 4 u)
What u wish 4 me (me I wish 4 u)
Ah Ah
Chek yourself
............