Loading...

Download
  • Genre:Soul
  • Year of Release:2021

Lyrics

Still the one and only superboy no bragging

Am repping it green white green

The way i dey handle the matter for Streets you go know say am already gonna win

The pepe dey rest on a regular

Omò boy is using his medulla

So many managing

Some people packaging

Me i am doing spectacular

Ah haa

Na so we dey run thing

We hustle from naija to Compton

I know that the naira is something

But it's only in God that we trusting

Ah haa

It's got me dancing

Feeling like five of the Jackson

Don taya say people dey talk since

Where i dey weh 2baba dey run things

Ah haa


As a Johnny just come

Come join me to party around town

Hay

And where the Johnny from come

You've heard the story of that kingdom

Am the King Kong

King of the jungle

Ah ah ha

Am the King Kong

King of the jungle

The jungle


See

You and i know say

E don tay weh be say nyash don dey for back

Why you come dey worry say

Bad belle people dem dey like to talk this and that

One day na one day

I say one day na one day everything go set

Na people go come dey

Na people go come dey play your cassette

Wine am slow then kack it up

Shey warri no dey carry last

No be vesper dey vex pass

Shey na person weh get the money fine pass

Fine pass

Double your hustle to stack it up

If you've got to deliver

This is just for believers

Better don't stop living it

Don't stop believing

Don't stop giving it back

Cos


As a Johnny just come

Come join me to party around town

Hay

And where the Johnny from come

You've heard the story of that kingdom

Am the King Kong

King of the jungle

Ah ah ha

Am the King Kong

King of the jungle

The jungle


Enya ek'acholadam eh

Ek'acholadam eh

Ayi g'ohoke

Amuke oladam eh

Idoma oladam

Ido

Ele

You see

See

They call me Ooj

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status