Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

We still be the boys wey dey make all the noise

Wey dey smoke all the joints and are hooked on trams

Play my songs and the hood go jam

Sing my songs and the girls go dance

Things I rock my god oh damn

Boys get block and they buy more lands

Wherever the party dey, we try to play

And we coming with more friends

Christians paa but we make most l3m

Push Sonata, he no dey hold s3n?

Oh gyai saa... ah he dey joke b3n?

Ein ego big e go turn problem

Fraud boys, fraud boys we dey toast them

Boss chicks, boss chicks we dey host them

Go school, go school we no dey go learn

Killer, we dey try blow men


My mommy say you grow, make you do then marry

I say mommy paa no, life is short what is the hurry?

I won make you blow, so I fit change my ataadi

I say mommy you aim low; I go buy you more asaase


I still be area boy with branding

Area boy with swag

Area boy in this area boy romance


This be the same guy who couldn't gain

His daily bread and butter

Visit friends and couldn't stay

Cos daddy come so dem for hoard am

Same guy who couldn't play

With the rich man ein daughter

Now after our evening date

You think say who wey dey sort am?

Then we suspects, suspects

All because of the way we dey look

Now look at the prospects

Some get work wey some too finish school

See from the onset, them degrade we thinking say we even lose

Why say we no go go church? He grants our wishes like genies do


My mommy say you grow, make you do then marry

I say mommy paa no, life is short what is the hurry?

I won make you blow, so I fit change my ataadi

I say mommy you aim low; I go buy you more asaase


I still be area boy with branding

Area boy with swag

Area boy in this area boy romance


This be the same guy who couldn't gain

His daily bread and butter

Visit friends and couldn't stay

Cos daddy come so dem for hoard am

Same guy who couldn't play

With the rich man ein daughter

Look back at all this pain

And shout out your mother!


Area boy with branding

Area boy with swag

Area boy what dey happen

Area boy take stand

Area boys we hustling

This area boy go jam

Area boy that had nothing

Now area boy with chance

More Lyrics from Kay-Ara Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status