My Story Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
My Story - Kelvyn Boy
...
I never know... You don't know my story
I.I never know... You don't know what i've been through
I never know... All the task we use to schedule to have a venue
If you skip to lose,
You don't deserve the way and if you
Don't work for it you don't deserve everything
If i tell you my story
Nobody go sleep
Life nobi easy
Watch my eyes and see
If i tell you my story
You go cry for me yeah
The journey nobi easy
Watch my eyes and see
Well as i dey cry eerh eerh eerh eerh
Nobody dey for me
Nobody come my way
I apologize eerh eerh eerh eerh
For all the sins i've done
Oh my Lord i pray
If i tell you my story
Yeah
Anada
Gimme a beat and a mike
Lemme put on the verse
Analai me alai
Tell you my story yeah
Ooooooooo
Ooooo yeah oooooh
Ooooo yeah oooooh
Ooooo yeah oooooh
If i tell you my story
Nobody go sleep
Life nobi easy
Watch my eyes and see
If i tell you my story
You go cry for me yeah
The journey nobi easy
Watch my eyes and see
Alright
Menim s3 people know some things way i never know
See am dem never know some
Things wey i man know some
I can't kill myself hustle for the money
All i get demma pray
Well as i dey cry eerh eerh eerh eerh
Nobody dey for me
Nobody come my way
I apologize eerh eerh eerh eerh
For all the sins i've done
Oh my Lord i pray
If i tell you my story
Life nobi easy
Watch my eyes and see
If i tellyou my story
You go cry for me
The journey nobi easy
Watch my eyes and see