GBEGBETI Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Ye me i am badder than
Everywhere me enter
Me dey shot it down
Ye
See your biggie yanch
Be like say
Dem carry you come from ghana
Wow
Oya bend down
Omo lepa to carry
Wait
Oya reverse
Ah na na
Na you set pass o
En
All the girls for the area
Na you fine pass o
Ha na na na
Na you set pass o
Hmm
All the girls for the area
Na you fine pass o
Ha na na na
Gbegbeti
Na your body
Weh dey make me
Want to gbegbeti
Oya turn around
Make I see your
Gbegbeti
I just wanna hold you down baby o
Gebgbeti
Just wanna be your number baby o
Gbegbeti
VERSE
Omo Oya follow me
Ma fun e lowo
Ti o ba whine for me
Na your booty
Weh dey keep me company
All your bills is all on me
Ye
Shey o ma gbe omo mi
Nitori
Wan le teri si
Ti won ba gbori wole
Mo ma beri ni
Ye na na
Bada boom
Bada boom
This your booty
Me I wanna move
Wanna move
Oya bend down
Make I give you give you
From the back like
Shakashuu shakashuu
Boom shakasha
Boom shakasha
Girl you know
You bad like that
Bad like that
Call me the next
Jagaban
Next jagaban
Oya bend down for me o
Oya
CHORUS
Na you set pass o
En
All the girls for the area
Na you fine pass o
Ha na na na
Na you set pass o
All the girls for the area
Na you fine pass o
Ha na na na
Gbegbeti
Na your body
Weh dey make me
Want to gbegbeti
Oya turn around
Make I see your
Gbegbeti
I just wanna hold you down baby o
Gebgbeti
Just wanna be your number baby o
Gbegbeti
VERSE
Oya
Bend down pause
Bend down pause
I like it o
The way you boogie down
The way you boogie down
I gbadu you
Oya turn around
Make I see the booty
You carry
I gbadu you
Oya go down
Go down
Bada boom
Bada boom
This your booty
Me I wanna move
Wanna move
Oya bend down
Make I give you give you
From the back like
Shakashuu shakashuu
Boom shakasha
Boom shakasha
Girl you know
You bad like that
Bad like that
Call me the next
Jagaban
Next jagaban
Oya bend down for me o
Oya
C
Na you set pass o
En
All the girls for the area
Na you fine pass o
Ha na na na
Na you set pass o
Hmm
All the girls for the area
Na you fine pass o
Ha na na na
Gbegbeti
Na your body
Weh dey make me
Want to gbegbeti
Oya turn around
Make I see your
Gbegbeti
I just wanna hold you down baby o
Gebgbeti
Just wanna be your number baby o
Gbegbeti