Loading...

Download
  • Genre:Acoustic
  • Year of Release:2020

Lyrics

Uh yeye ol

Oluwa lo best

Uh yeah

Moji lo wuro mo fi owo di ori mi mu

I pray to God make he show me the way

Tori laba bo aba fi orisa sile

Tori ba pe nile se ladi re


Waiting for the rain to go so i can see the rainbow

But I want you to know aje ni muni pekoro

No more mini mani Moe

Mofe lowo bi ronaldo

Kin majaiye bi Badoo

Uh yeah


The street what I know

The street is where I grow

I no dey follow dem do everywhere stew

Cause I know it's not yet morning dew

I was a quit a nigga I was know by few

I was keeping on the low

Baba say I go glow

Am just a guy wey no like to dey show

I face the hustle I know the hustle is real

Got a different vibe so they don't know how I feel

Things were hard when you got no companion

Even my own nigga dey try use me pa

But I know wetin I dey find so I keep tight

Coolest kid for the hood they know me no dey fight

Going through hard times I put on a smile

Just imagine a life of an orphan

No mama no Papa dem no know wetin dey

But all the same thing we still dey gallant fa


Waiting for the rain to go so i can see the rainbow

But I want you to know aje ni muni pekoro

No more mini mani Moe

Mofe lowo bi ronaldo

Kin majaiye bi Badoo


Uh yeye

Uh yeye yeye yeye

Oluwa lo best

Aje aje aje


I do different hustle just to make a living

So what you saying

Kini oju o riri

Na just to dey pray koju re maribi

Killing them with success is the best revenge

So hustle quitely let your success make the noise

All you have to do is just to make choice

The hood is sweet and bitter

It depends on you choice

So make use of your head when you make an option

If not so you fit meet yourself for offshore

I was so determine i was so focuse

Cause my mindset is to make the money

And naso I dey pray when I wake up every morning

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status