One Life Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
One Life - K-Solo
...
Hoh 4x
You got one life to live.
Listen.
So many many things I want to say
Theres no much time to say it.
So many people wey you call your friends,
Them be friend enemy, friend enemy.
Na them go sell you
Na them go shock you
Them go be with you when e good
run away when e bad
Them be oyojo, Abi ndiojo
Na them go run you down
Oh oh
Them wan to bring you down.
Noh 9x
(Bridge)
So no matter how you try please your another man
Another man go chop him own and turn around
Because you no no say you know the other man
(E no no say you know the other man)
Why you they deceive, why you no dey see
You better Sabi your Sabi(Sabi)2x
Cos all I wanna say is
(Chorus)
Jaiye Ori eh 2x
O meyin ola o
(Just believe it's gonna be ok)
Jaiye Ori eh 2x
O oh meyin ola o.
My brother don't get lost while looking for another man
That the World
That's the life we living in.
Some say
When you give a woman money she go call you honny she go love you
That's the life 3x
(Bridge)
So no matter how you try please your another man
Another man go chop him own and turn around
Because you no no say you know the other man
(E no no say you know the other man)
Why you they deceive, why you no dey see
You better Sabi your Sabi(Sabi)2x
Cos all I wanna say is
(Chorus)
Jaiye Ori eh 2x
O meyin ola o
(Just believe it's gonna be ok)
Jaiye Ori eh 2x
O oh meyin ola o.
(Vamp)
You got one life to live
One life to live
One life
(Sabi Ur Sabi)
Cos She got one life to live
One life to live
One life.