Lotto Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Lotto - Sean Tizzle
...
You've been there from the onset
Girl i got to be honest
I no fit touch without your consent
For wia dem dey na you dey come first
I wanna dey I wanna dey Beside you
I no go place another girl aside you.
You know say that your body energize me
The way you move your body dey entise me
Gal o gal o
You know say nobody fit contest oh o
.........
You know say nobody fit match am aa
Gal i go be your lova lova
Lova lova
Anytime wey you call on me ma shody i go answer
Gal i go be your lova lova
No wam, make you be my baby mama
Anytime wey you call on me ma shody i go answer
Make i be your lotto lotto