![Slavery](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/28/0c3b6bff3ed643eaa518bdc231ddac1a_464_464.jpg)
Slavery Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand
Cause I be d monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck
Buying and selling of mi
People like dem be property
Killing and raping dem woman
This na Atrocity
Dem go Kenya ghana nigeria
Africa community
Dem evil way is not minority but monstrosity
From dem europe to mi africa
Dem thief and shenk
Dem Chain demi father
Leg and chain demmi neck
Some of dem die oversea
No food still dem treck
In dem sugar cane field
No reward no check
Dem die for trip den no come home
Wonti lo wonti lo wonti lo o
Dem enslave dem and killed dem king kilotunsope Oba won se o
Why dem padlock dem Mouth
And chain dem leg
And chain dem neck
And chain dem hand
And make them cry yah
Every night and day yaya yo
Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand
Cause I be d monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck
Do you know door of no return
Dem kill some of them with dem Gun
Dem force dem rape dem having fun
Inna cold time and in the sun
14 15 16 Till dem 18 century
I no fit lie this wan pass all of dem Mystery
Dem foreigners change our life and History
For mi Libary mi see no see real Africa story
Many thing Dey do wey mi know
Dem enslave my people and reduce population o
Manything wey mi know
Dem woman dem rape and dem
Man castration o
Manything wey mi know
Dem force the migration for dem selfish plantation
Many Manything wey mi know
Dem bring dem religions and dem
Create confusion o
More than 12 million people were force to the sea
More than 2 millions of People die on the sea
Waiting dem eyes see
They no wait to see
Sugar cane, tobbaco and cotton in oversea
Why dem quench dem fuck dem beat dem
Why dem make dem ruin dem ho mi God oo
Why dem castrate dem
Destroy en enslave my people
Ho mi God o do do do do
Why this people make me
Feel like say nigeria no go better
To to to to to
Why dem make make my people forget dem History and father land
Haaaaaaaaaaaaa
Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand
Cause I be d monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck
If dem get hear make dem listen
Waiting spirit tell the church
If dem say Na lie better pick your
Phone and google search
All those thing wey fela kuti say mi swear
Mi google search
Everything everything
Hahaaaaaa
Remember our fore fathers tears
Inna sugar cane field for so many years
Dem suffer and live inna fear
Dem destroy mi father land for so many years
Cut the chain wey Dey for mi leg
Abegi abegi cut the chain for mi hand
Cause I be the monster wey ya made
When mi do no wrong
Why a chain for mi neck