![Highlife](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/02/87/rBEeNFf57F-AKqBGAACO8dnYYY0454.jpg)
Highlife Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
Intro
We don drink oh
We don shayo
We don high and thief our claro
We don drink oh
We don shayo
I don dey with sister caro
Hey
After the reggae play the blues
The gala na the boot
After the reader then we shoot oh
After the reggae na the blues
The gala na the boot
After the reader then we shoot oh
I say we don high
We don shayo
Na the highlife my brother
We don high
We don shayo
Na the highlife my brother
Yeah, baby with a model body
Spend the night and wake up in a Bugatti
Awon tawabi awala Bugatti
Tabati wale you know what I carry, carry
Dawatamo alaham dililahi
Awotowo jalami a handle the guy
Anywhere wey I enter dey call off the show
Cus I kill you anytime
****
Inna the club with a bottle
Model looking like she heading tomorrow
Omo the girl no dey hear word
She nodding
She see me
She feeling like omo she don blow
We go the corner like Ricardo
She lick am
Ondu, ondu
Dano won drab oh
Won mummy lati lage emonisabo
Have a baby by me
My baby na lotto
Yay
We don drink oh
We don shayo
We don high and thief our claro
We don drink oh
We don shayo
I don dey with sister caro
Hey
After the reggae play the blues
The gala na the boot
After the reader then we shoot oh
After the reggae na the blues
The gala na the boot
After the reader then we shoot oh
Yes
The money is intact
The shorty is inside
She do it like she do on insta
She telling me she have a sister
The money is so involve
Its for ginger
Her body is smoking hot
Its like shisha she a keeper
Like aziat
I will show you the world
(I will show you the world)
If you show me your all
(If you show me your all)
I will open account
(I will open account)
If you open your all
(If you open your all)
I will show you the world
(I will show you the world)
If you show me your all
(If you show me your all)
I will open account
(I will open account)
If you open your all
(If you open your all)
We don drink oh
We don shayo
We don high and thief our claro
We don drink oh
We don shayo
I don dey with sister caro
Hey
After the reggae play the blues
The gala na the boot
After the reader then we shoot oh
After the reggae na the blues
The gala na the boot
After the reader then we shoot oh
I say
We don high
We don shayo
(Instrumentals)
Outro