
Arise And Shine Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2013
Lyrics
Let your light shine baba
Holy jehovah
Holy manuel
Yes yes yes yes yes
Make your light shine
Make e shine for my life eh
Oh see the way Jehovah bless me
And that’s why my enemy dey find me
Dey wan crucify me
Go see them in my dream
And that’s why the enemy cant come
See the way Jehovah bless bless me
That’s why the enemy dey find me
Dey wan crucify me
Go see them in my dream
And that’s why the enemy cant come
Some say my destiny go delay
But my Jehovah say it will never be changed oh
People wey believe in their faith
Open your mouth make you ***
Enemy wey dey for our business
Holyghost fire oya pull dem down oh
People wey dey go serve juju
Na holy ghost fire be my own weapon
Oya help me sing my song
I sing this song to the glory of the lord oh
The glory of the lord oh
My brother na you be my strength
Help me sing arise oh lord
Let my enemies be scattered
Arise oh lord let my enemies be scattered
Arise oh lord let my enemies be scattered
Oh lord let God arise
See the way Jehovah bless me
That’s why my enemy dey find me
Dey wan crucify me
Go see them in my dream
And that’s why the enemy cant come
See the way Jehovah bless bless me
That’s why the enemy dey find me
Dey wan crucify me
Go see them in my dream
And that’s why the enemy cant come
Igbesin aiye mi oh
Mogbele olorun mi
Olorun baba mi
Kemi kemi oh
Ma to nab o ina olorun oh
Igbesin aiye mi oh
Mogbele olorun mi
Olorun baba mi
Kemi kemi oh
Ma to nab o ina olorun oh
Baba let t blind blind see the light
To know the difference the difference between the jug
Baba let the lame man
Walk again to know the reason why dey need to stand and praise your name
Baba let the paralyze and the weakly strong again
So the wicked will know the reason we call your name
Oh see the way Jehovah bless me
And that’s why my enemy dey find me
Dey wan crucify me
Go see them in my dream
And that’s why the enemy cant come
See the way Jehovah bless bless me
That’s why the enemy dey find me
Dey wan crucify me
Go see them in my dream
And that’s why the enemy cant come
Some say my destiny go delay
But my Jehovah say it will never be changed oh
People wey believe in their faith
Open your mouth make you ***
Enemy wey dey for our business
Holyghost fire oya pull dem down oh
People wey dey go serve juju
Na holy ghost fire be my own weapon
Oya help me sing my song
I sing this song to the glory of the lord oh
The glory of the lord oh
My brother na you be my strength
Help me sing arise oh lord
Let my enemies be scattered
Arise oh lord let my enemies be scattered
Arise oh lord let my enemies be scattered
Arise oh lord let my enemies be scattered
Oh lord let God arise
Arise oh lord let my enemies be scattered
Arise oh lord let my enemies be scattered
Arise oh lord arise Jehovah
Arise arise and shine
Arise papa
Arise arise papa
Arise arise arise
Let the enemies dem shame
Let the enemies dem shame dey my side