
Far Away Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Far Away - Efe
...
intro
somebody eh, ah ah I be somebody body eh.
chorus
oya dance imada koloma ikonkoma wonkoloma dance imada koloma ikonkoma wonkoloma.
verse 1
love is a beautiful thing(wonkoloma) even if strong e go make your leg dy shake eh(wonkoloma) chai
love is a wonderful thing, if to say I be you I for done leave me dy go eh. make u give me time eh I go carry you far away, carry you far away, carry you far away, money no dey I for carry you far away, carry you far away, carry you far away.
chorus
oya dance imada koloma ikonkoma wonkoloma dance imada koloma ikonkoma wonkoloma
verse 2
me I no dy take you dey play, make bolu must display dem just dy talk just dy run their mouth thunder go strike for their gate, but dem no know me, no be me owe the economy, dey bring money for dy shower you na dem for dy just dy jealous you just dy jealous you, take my property me I dy take life easily but you know say I be somebody, cos na you wey say I be somebody, but I no go lie money no dey I for carry you far away, carry you far away, carry you far away , money no dey I for carry you far away, carry you far away, carry you far away.
chorus
oya dance imada koloma ikonkoma wonkoloma dance imada koloma ikonkoma wonkoloma
Hong Kong, u.s China London, ? new York Paris make you give me time eh I go Carry you far away, carry you far away, carry you far away, money no dey I for carry you far away, carry you far away, carry you far away.
but dem no know me no be me owe the economy, dey bring money for dy shower you, na dem for dy just dy jealous you, just dy jealous you take my property, me I dy take life easily, but you know say I be somebody cos na you wey say I be somebody, I be somebody.
chorus
dance imada koloma ikonkoma wonkoloma dance imada koloma ikonkoma wonkoloma