Kalangolo ft. Timaya Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2012
Lyrics
I say wetin you dey do me so
Me I dey like am o
You dey scatter my brain
Kalangolo
I say wetin you dey do me so
Me I dey gbadun am o
You dey drive me insane
Kalangolo Kalangolo
Every day and night na you I dey think kalangolo kalangolo
Even for my dreams na you I dey see kalangolo kalangolo
The door to my heart na you get the key kalangolo kalangolo
Say na you be my fantasy
Baby you suppose to know say
The way wey you dey do me
E no pure e no pure e no pure
And I don’t want you to set me free
From this igbladun in your prison
Walai ta lai I swear I can’t stop
Cos your love dey put me on top
If your girlfriend come I go fight none stop eh
Cos your recipe must enter my part enter my
Wetin you dey do me so
Me I dey like am o
You dey scatter my brain
Kalangolo
I say wetin you dey do me so
Me I dey gbadun am o
You dey drive me insane
Kalangolo Kalangolo Kalangolo
Every day and night na you I dey think kalangolo kalangolo
Even for my dreams na you I dey see kalangolo kalangolo
The door to my heart na you get the key kalangolo kalangolo
Say na you be my fantasy
I don sample
Na only you get the recipe wey you dey use to wound me
E too pure e too pure e too pure
I’ve been blind before but now I see
There is nobody else for me
This is no fantasy
You don become reality
Walai ta lai I swear I can’t stop
Cos your love dey put me on top
If your girlfriend come I go fight none stop eh
Cos your recipe must enter my part
Wetin you dey do me so
Me I dey like am o
You dey scatter my brain
Kalangolo
I say wetin you dey do me so
Me I dey gbadun am o
You dey drive me insane
Kalangolo Kalangolo Kalangolo
Every day and night na you I dey think kalangolo kalangolo
Even for my dreams na you I dey see kalangolo kalangolo
The door to my heart na you get the key kalangolo kalangolo
Say na you be my fantasy
I don’t care if you are a good boy 2x
My test reveals that you are my boy
If you come to my area put you in my arena ***
Wetin you dey do me so
Me I dey like am o
You dey scatter my brain
Kalangolo
I say wetin you dey do me so
Me I dey gbadun am o
You dey drive me insane
Kalangolo Kalangolo Kalangolo
Every day and night na you I dey think kalangolo kalangolo
Even for my dreams na you I dey see kalangolo kalangolo
The door to my heart na you get the key kalangolo kalangolo
Say na you be my fantasy
Kalangolo Kalangolo Kalangolo Kalangolo Kalangolo Kalangolo Kalangolo Kalangolo