![We Aint No Terrorist ft. Keke, Vicky E & Mike Pam](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/96/rBEeNFf8YeuAXfcnAACjjUM6vZc800.jpg)
We Aint No Terrorist ft. Keke, Vicky E & Mike Pam Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
[ti:eEDRIS- wE aIN'T nO tERRORIST]
We ain’t no terrorist
Nigerians we aint’ no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Nigerians we ain’t no terrorist
We ain’t no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Bad leaders full our country oh
Corruption full our nation oh
Everybody just dey share money
They no send our youth our family
Education na six percent
Some bad lecturers still dey sleep with our girls
Kidnapping na good business
Niger delta don create our employment
When I sing jaga jaga dem say I dey craze
Dem say I dey mad I no get sense rara o
America say we be terrorist
Flora akinwunmi say omo rara o
Political killings everybody dying
Naija make you shine your eyes
If you love naija lemma see you sing along
We ain’t no terrorist
Nigerians we aint’ no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Nigerians we ain’t no terrorist
We ain’t no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Fresh out with my green white green la cream
Being a place to be represent the energy
Welcome to my country
Intellectual
Individual
In the street lawyers
Doctors
Engineers
Wole soyinka na my role model
Fela anikulapo na my role model
Its niaja
If you love naija lemme hear you say hey
Politicians being politic and killing staffs
Bad leaders wake your head we gat to work it out
God is watching us now
We be 50 years now
Are you ready for the change
Oh yes you can justlike Obama
Balo rama mama
Me and you super star
Welcome to nigeria
Love mama africa
If you love naija lemme see you sing along sey
We ain’t no terrorist
Nigerians we aint’ no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Nigerians we ain’t no terrorist
We ain’t no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
****
No follow earth quake love
Go put fire for the bush oh
America cool cool cool temper
We be all human beings wey blood dey flow for our body oh
We dey ** to live for the days oh oh my brother
Make e no be because of one egg oh
We spoil inside big create oh
Go make you say all the eggs in the farm no good no good
We ain’t no terrorist
Nigerians we aint’ no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Nigerians we ain’t no terrorist
We ain’t no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Naija is a fire burning like a wire
The government is tired grouping in darkness
And you run helter sketer
Me chop me food and no shelter
Now america is flying with the eye
Telling 999 what we have to do
I dey collect terrorist
Terrorist oja
***
Hello jonathan tell me how you doing
Hello nigeria tell me how you doing
Hello obama tell me how you doing
Rest in peace yar’dua
Rest in peace
We ain’t no terrorist
Nigerians we aint’ no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation
Nigerians we ain’t no terrorist
We ain’t no terrorist
We be naija boys
Good people and a great nation