![Good Woman](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/04/AF/rBEeM1f8e8-AXGVoAACbzW1hUCw166.jpg)
Good Woman Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2015
Lyrics
Ah ah ah
Da da da da da da
Da da da da da da da
Ahhhh ahhhhh
Good woman no dey easy to find(ah)
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don't you ever let her go
Hold am tight o
Don't you ever let her go
I say good woman no dey easy to find oo (ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight o
Don't you ever let her go
Hold am close o
Don't you ever let her go
A lot of girls don play me oo
And i no go lie
A lot of girls don show me shaggae
But i thank God oo
Omo i be surviver
i'm a love surviver
And i don learn lesson
Cause dem no Show me mercy
Dem been play me like Lionel Messi
Then dem drop me like Steven Keshi
Oh my gosh what a life ooo
Pretty girls are something else ooo
Oh mama mama
I'm bigger now I'm better
I be first class for the matter
And the money coming in dollar (eh eh eh)
All i need is a good woman
That will make me a better man
Wey go give me a goodu life
That girl is so natural
I no want a copy cat
Such girls are Hooligans
Always want to be recognized
Oh na na na aa
Good woman no dey easy to find (ah)
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don't you ever let her go
Hold am tight o
Don't you ever let her go
I say good woman no dey easy to find oo (ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight o
Don't you ever let her go
Hold am close o
Don't you ever let her go
Her pretty face go old
And her pretty shape go change ooo
Biggie yash go stretch
And her biggie boobs go fall oh oh oh
But a good woman is still a good woman ooo
A good woman lie lie she no dey change
She no dey change
She brings you joy,
Success and happiness
She go give confidence
Oh na na na na
Good woman no dey easy to find
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don't you ever let her go
Hold am tight o
Don't you ever let her go
I say good woman no dey easy to find oo (ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Indomix