
Watch Out Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2020
Lyrics
We dey move forward
Higher we dey go
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
No backwards
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
Higher we dey go
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
No backwards
My paddy
Blow we dey blow
This life we dey live we dey move forward
So you for look Sharp no colours
Grind grind grind for more papers
Cos nobody is ain't perfect
They go tell you say you no go win
I swear to god buh i no go lose oo
Almighty fada they my back oo
So if i post you for comment
Now i dey trend why you dey
Iye iye iye iye iyeeeeeeee
We dey move forward
Higher we dey go
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
No backwards
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
Higher we dey go
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
No backwards
My paddy
Blow we dey blow
Boy me yah come from far
Na sei ma3b3 doha de3
Am Blessed
Nobody give me water or kwach
Food and Shealter.
Buh Still I no go give Up oooh
This Music i dey do be my life ooooh
Mankessim,Stalpond to Accra
Everybody know me now
As them see sey i be King ??
Dem wan do me crown
Mankessim,Stalpond to Accra
Everybody know me now
As them see sey i be King ??
Dem wan do me crown
We dey move forward
Higher we dey go
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
No backwards
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
Higher we dey go
Watchout
Blow we dey blow
We dey move forward
No backwards
My paddy
Blow we dey blow