![Outro](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/C7/rBEeMVf8lzmAB6-zAACgBOUDXT4778.jpg)
Outro Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2006
Lyrics
Intro
Jimmy jat I say thank you dj humility where you dey
I want you dj Vinnie I say thank you ye man
Bombastic I see you you fantastic I say thank you
Ye man rhythm fm raypower cool fm star fm
I say thank you ye man I believe its tonight
Is this azadus who dey ask black drive I say thank you
Thank you from my bone to my bone marrow
Boiler fm eko fm unilag fm metro fm
Seun Benjamin bawo ni na dj sholly ye man
Jimmy Benjamin kimokimo dan nawa born
Scramblerela slazen I say thank you
When I say thank you all my god will always be
With you all yaya on the newspaper on tv station
On the magazine I say I hail you I say seun abeg
Make you hail my paddy mi my paddy mi my paddy mi
Gbenga adeyinka my paddy mi king shaka wetin dey happen
Kennies music n aim we dey nothing dey bar
I say thank you na thank you yo yo thank you yo yo ai
Dan ji wetin dey pa yayaya hail my paddy mi sound sultan
Kilon sele all the tv station wetin dey and on the newspaper
Wetin dey pa if na magazine I no seke seun abeg make you
Hail gbenga adeyinka bawo ni sunday are help me hail my paddy
Bami ki ore mi help me hail my paddy mi African china ma ni yen o
****** he dey hard he dey hard make you no mind me as I dey scope
Dey go hail my paddy mi my paddy mi idris abudulkareem kilonsele
Dayo kekede bawo ni kekekeke wetin dey pa ib bawo la se ma se street
How far wetin dey sele baba ne ye man mr femi hard **** well well
Ojb me I dey your back well well as you get my back me cannot forget
You ye man just watch me as idey flow oya just watch me as I dey flow
It doesn’t matter if I no name your name you