Faya ft Gyakie & Joojo Addison Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2020
Lyrics
[ti:Faya]
DaDi oo
Gyakie this ma ba
Ajiki jeje
Say e!
E!
Faya!
Faya!!
Fa! Fa!
Faya e!
Yh!
I say
Faya go burn
Wey dem go come
Wey dem go see sey we be hotter than the sun
I say faya e!
Fa! Fa!
E!
I say
Faya go come
Wey dem go run
Wey dem go see sey we be hotter than the sun
I say Faya e!!
E!
Faye e!!
E!
Life is a B
I getti D
She can freaking suck it
E be like demma tap run out
Why?
Cos this people kicking bucket
So tell me which water dem go pour for my body
When I start start to dey heat
When I start to dey faya
Man say he no go fit
He say he start to taya
He think sey e be physique
He no know sey e be faya
I say
Faya go burn
Wey dem go come
Wey dem go see sey we be hotter than the sun
I say faya e!
Fa! Fa!
E!
I say
Faya go come
Wey dem go run
Wey dem go see sey we be hotter than the sun
I say Faya e!!
E!
Faye e!!
E!
Bring, bring bring, bring me to the table of men
Let me sing this song e be ein e dey trend
When we say we go break the ground e no be joke Nana
We no really really mind we go takeover
Gyakie dis ma ba
Open the floor wor ha
I go shock you make you change your mind
Faya wey dey come no dey quench
Faya wey dey come if you dare come close
You go vex oo
Nana na na na
Nana na na na eeeya
I say
Faya go burn
Wey dem go come
Wey dem go see sey we be hotter than the sun
I say faya e!
Fa! Fa!
E!
I say
Faya go come
Wey dem go run
Wey dem go see sey we be hotter than the sun
I say Faya e!!
E!
Faye e!!
E!
Eyishi tamɔ wɔng
Wɔya lɛ nɛkɛ way
Nyɛ feɔ lɛ gidigidi shi
Nyɛ gbɛi po amɛle
Look at you while you look at me
As you look at me tell me what you see
Follow me nakai noor ni
If you believe in something
You got to stand for something
Wɔya lɛ blɛoo
No be long tin
Energy energy
What is negativity?
Jealous me?
Oh well
Kwɛ agbelemii
Ni emɔshi
Give the people
When they want to dance
Give them fire ei
Give them mama