![Ghetto Love ft. Daddy Showkey, Marvelous Benji, Danfo Drivers, African China and Baba Fryo](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/0F/23/rBEeMljTqEqARqVfAADq9-QVOrE263.jpg)
Ghetto Love ft. Daddy Showkey, Marvelous Benji, Danfo Drivers, African China and Baba Fryo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Baby girl fine pass madona
But she dey drimble everybody like maradona
The way you play you fit to play for barcelona
Cos you dey drimble everybody like maradona
Baby girl find your owner
Girl go skele dem no won know
This kain yawa e too bad oh
E too large oh
Skele dem no won now
Ghetto bobos dem no won know
Put money for their bank oh
Their bank oh the bobos dem no won know
My girl this girl wey dey pon me mind
Omo this girl she really fine
Ah me no care if she dey with another man
If you love somebody walk up to her and tell her you love her
Because no crime no time at all
E get this fine girl I love oh
Yes I love oh
Every time I see her we dey act telemundo
I see her for anana but she dey live for igando
She I got oh
I say na god oh
Naso she dey zo mana
Always dey won mana
To dey fall form the heaven in a snow manner
Naso I run go
When I see her she won to harm me
I give am whiskeko
Baby girl fine pass madona
But she dey drimble everybody like maradona
The way you play you fit to play for barcelona
Cos you dey drimble everybody like maradona
Baby girl find your owner
Fine girl turn around like this mama
Come closer to your papa like this mama
Easy come show me what you gat like this mama
Your buddy bounce like this mama
Your cocacola put in shape this mama
** won ghetto to this mama
Shey me find me come say the truth mama
Cos galala no dey do dem again
Konto no dey sweet dem again
Makosa no dey wound dem again
Swore na the new dance wey dey reign
I do my thing and I do it my way
No be moi moi this one no be play
Lemme to one tune everybody wanna dance
Anytime wey you come my party people won dance
Run dem out
Run dem out
Run dem out
All the phobia wey dey busy
Run dem out
Run dem out
Run dem out
Run dem out
All the phobia wey dey busy
Run dem out
Fryo where you dey
Fryo where you go
Fryo dey for ghetto dey run the show
***
No let people kalango wan
Sound sultan kalan
Make you dey show
Make you dey denge dey pose make you dey pose
Make you dey denge denge
Baby girl fine pass madona
But she dey drimble everybody like maradona
The way you play you fit to play for barcelona
Cos you dey drimble everybody like maradona
Baby girl find your owner
Yo kokoko
Ye koko ko
Wey papa mo
Girl I am tying you down to my soul
I will never let you go
Cos I no dey jisoro
Ona be danfo driver I swore
Na we be the passenger sure
E bami pe iya bolanle
Bolanle
Bolanle
Kolo kilo fun omo re koma pe sile
Pe sile
Ko moko dele o
E bami pe iya bolanle
Bolanle
Bolanle
Kolo kilo fun omo re koma pe sile
Pe sile
Ko moko dele o
Showkey
Showkey
Iya bolanle make you tell bolanle
Make e bring husband come house oh
Iya bolanle make you tell bolanle
Make e bring husband come house oh
Iya bolanle make you tell bolanle
Make e bring husband come house oh
Iya bolanle make you tell bolanle
Make e bring husband come house oh
Iya bolanle make you tell bolanle
Make e bring husband come house oh