Oyoyo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Oyoyo - J Martins
...
Everybody ,everybody sey,
Oyoyo, see,
My brother this kind of life na
To jolly dey go eh, oyoyo
E no matter wether dem like
You or not eh, oyoyo
See, so make you stand to
Your feet and dancia for me
Eh, oyoyo,
Chai, everybody sey
As God don wear me a
Brand new coat
Make una come follow me
Celebrate
Everybody make una dey
Shout oyoyo, oyoyo eh ya
See,
Me I don come with my kind
Of flow, JMartins don come
Elevate
People dey see me dey
Shout oyoyo, oyoyo eh ah
See na God wen bless me lift
Me dey make me dey shine
Like this o,
na him be the Reason the people dey see me they shout oyoyo eh ah
Ya, chai, wether e good o
Wether e bad o,
seeGod wen do am for me, e go
Do am for you eh
Everybody ,everybody sey,
Oyoyo, see,
My brother this kind of life na
To jolly dey go eh, oyoyo
E no matter wether dem like
You or not eh, oyoyo
See, so make you stand to
Your feet and dancia for me
Eh, oyoyo,
Wen i see cool cool,
papaAnd mama dem cool, cool
Okada drivers Cool cool,
baba God e deyYour side ye eh,
chai Wen i sey cool cool, ma
Brothers and sisters, cool
Cool,
Everybody wen dey here, cool
Cool,
baba God e dey your side eh,
Chai, wait for your blessing
Na turn by turn
Everybody must to make
Am eh,
This life wen we dey, no
Matter how you do enemies
Must talk e, as God don
Bless me io, na so im go
Bless you eh
That God wen do am for
Me, e go do am for you eh
Everybody ,everybody sey,
Oyoyo, see,
My brother this kind of life na
To jolly dey go eh, oyoyo
E no matter wether dem like
You or not eh, oyoyo
See, so make you stand to
Your feet and dancia for me
Eh, oyoyo,
Chai Everybody sey JMartins
God e don bless me eh
See as my life e dey sweet
Eh,
Make una dey chop me like
Biscuit eh,
chai, na my song eeh
Anywhere i go i dey
Scatter, i no dey gree
Dem sey i too harsh for
The matter
No be you be my God ye so
Make you watch wetin you
Dey talk ye,
se na God wen Bless me lift me dey make
Me dey shine like this io,
na Him be the reason the
People dey see me they
Shout oyoyo eh
See Wether e good ooeh,
wether e Bad ooeeh,
Chai God wen do Am for me, e go do am for
You eh
Everybody ,everybody sey,
Oyoyo, see,
My brother this kind of life na
To jolly dey go eh, oyoyo
E no matter wether dem like
You or not eh, oyoyo
See, so make you stand to
Your feet and dancia for me
Eh, oyoyo,
Everybody ,everybody sey,
Oyoyo, see,
My brother this kind of life na
To jolly dey go eh, oyoyo
E no matter wether dem like
You or not eh, oyoyo
See, so make you stand to
Your feet and dancia for me
Eh, oyoyo,
Chai No nooo noooh (j Martin's)