![Oga](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/0C/FF/rBEeMliqoDaAYvTeAACObft4DtY335.jpg)
Oga Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
[ti:Track 6 - OGA]
Amara kin namo
Oga digi de
Digi de
Digi de
Ogo ebi ebi
Amara kin namo
Oga digi de
Digi de
Digi de
Ogo ebi ebi
You cover me with your mercy
You dey show me with your grace
You dey feeling me with your favour
And you show me your way
You cover me with your mercy
Mercy
You dey show me with your grace
Grace
You dey feeling me with your favour
Favour
Show me your way
Oga
Anytime I call you
You dey answer by fire
Oga
If I no do well
You no dey retire
Oga
You’re my desire
Oga
You dey take me higher
Oga
I no know tomorrow
Oga
Na you I go follow
Oga
Onye ne mema
Nedu kere nnala o
Oga
Nsi nkemdu papa narekele
Oga
Eh baba o
Oga
Agune chamber one
Oga
Isinmiri atata o
Oga o
Wetin I go give you papa eh
For the things wey you dey
Do me papa o
Many many papa eh
Na the reason I dey call you oga
Amara kena mo
Oga
Digi de
Digi de
Digi de
Gongo bi ebi
Amara kena mo
Oga
Digi de
Digi de
Digi de
Gongo bi ebi
You cover me with your mercy
You dey show me with your grace
You dey feeling me with your favour
And you show me your way
You cover me with your mercy
Mercy
You dey show me with your grace
Grace
You dey feeling me with your favour
Favour
Show me your way
Oga
Anytime I call you
You dey answer by fire
Oga
If I no do well
You no dey retire
Oga
You’re my desire
Oga
You dey take me higher
Oga
I no know tomorrow
Oga
Na you I go follow
Oga
Onye ne mema
Nedu kere nnala o
Oga
Nsi nkemdu papa narekele
Oga
Eh baba o
Oga
Agune chamber one
Oga
Isinmiri atata o
Oga o
If I count my blessings
And I name them one by one
I go dey here till tomorrow
Even day after tomorrow
You don wash away my sorrow
You don take away my pain
Eh ye
Amara kena mo
Oga
Digi de
Digi de
Digi de
Gongo bi ebi
Amara kena mo
Oga
Digi de
Digi de
Digi de
Gongo bi ebi
You cover me with your mercy
You dey show me with your grace
You dey feeling me with your favour
And you show me your way
You cover me with your mercy
Mercy
You dey show me with your grace
Grace
You dey feeling me with your favour
Favour
Show me your way
Oga
Anytime I call you
You dey answer by fire
Oga
If I no do well
You no dey retire
Oga
You’re my desire
Oga
You dey take me higher
Oga
I no know tomorrow
Oga
Na you I go follow
Oga
Onye ne mema
Nedu kere nnala o
Oga
Nsi nkemdu papa narekele
Oga
Eh baba o
Oga
Agune chamber one
Oga
Isinmiri atata o
Oga o
Eh eh
Oh oh
Oga digi de