
Jemimah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Kaziboii
Oh yeah yeah
No get any man oh
Babe what you say
What you say when I walk up to u bebe
Be be Bebe
Da thing eh
Da thing wey you carry driving me crazy
I just want to let you know
everything about u toruto oh
Baby girl I want you to soji oh
To soji with me
To soji oh wowo
She tell say
She no get any plans
She tel me say na only me she wan dey plans for
She tell me say she no get any man
She tell me say she tell me say
She tell me say she no get any man
She tell me say say na only my she wan dey stand for
She tell me say she no go do anyhow
For your love I go wan jam_am
Yeh
For your love I go wan jam_am
Jam_am Jemimah
For your love I go wan jam_am
Wowo
For your love I go wan jam_am
Jemimah
For your love I go wan jam_am
I tell her say I wan go uk
She say she wan to come under my name
Under my name eh yeah yeah
I tell her say I wan go uk
She say she wan to come under my name
Under my name
Na wetin dey sup omoge
The thing wey you carry dey form omoge
Me I no lie me I won f**k omoge
Me I no lie me I wan f**k
Me I wan f**k
Da thing wey you carry omoge
Me I get big cassava omoge
Me I don drink alomo
And me I want to lick agnalumooo
She tell say
She no get any plans
She tel me say na only me she wan dey plans for
She tell me say she no get any man
She tell me say she tell me say
She tell me say she no get any man
She tell me say say na only my she wan dey stand for
She tell me say she no go do anyhow
For your love I go wan jam_am
Yeh
For your love I go wan jam_am
Jam_am Jemimah
For your love I go wan jam_am
Wowo
For your love I go wan jam_am
Jemimah
For your love I go wan jam_am
I tell her say I wan go uk
She say she wan to come under my name
Under my name eh yeah yeah
I tell her say I wan go uk
She say she wan to come under my name
Under my name oh
Firstclass
Na wetin dey sup omoge
The thing wey you carry dey form omoge
Me I no lie me I won fk omoge
Me I no lie me I wan fuuuuk
Me I wan fuuuuk
That thing wey you carry omoge
Me I get big cassava omoge
Me I don drink alomo
And me i want to lick agbalumo