![BORN CHAMPION](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/24/5c16e3e4d00249c38981ad30bcd7e987H3000W3000_464_464.jpg)
BORN CHAMPION Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
And if I talk ham
Dem go hear ham
Dem go feel ham
And if I talk ham
Dem go hear ham
Dem go feel ham
And if I talk ham
Dem go hear ham
Dem go feel ham
And if I talk ham
Dem go hear ham
Dem go feel ham
And if I talk ham
Dem go hear ham
Dem go feel feel feel feel
No be youngii duu
Youngii muller
Introduction like person wey Dey toast Amina
Everything Dey mendula
I no get time for the stressing
I'm a winner
Smooth Aquafina
Declan rice
I'm a balling nigga
Oh sensima
Who be my dealer
Nah my healer
Boy like me
I dey I Dey always deliver
Who be that wey Dey act like a gboyaga
Everything nice and smooth like vinegar
Lyrically mad but the bottle is a gold digger
I no won shayo but the money is a rudiger
Eunice tie
Well nah one o
I no won die oo
Hmm Hmm
hmm hmm
Righteous demarcation
Different lituation
Light up the gyration
Celebration station
Tell the world I'm a born champion
I'm a born champion
And it's obvious
Back in those days they no won roll with us
But now Dey see us now
And they wanna fuck with us
Tell the world
Go tell the world
Tell the world
I'm a born champion
I'm a born champion
Im a born champion
I'm a born champion
I'm a born champion
Me tell dem bad man
Imma born champion
But they never knew
Me am a born champion
Me tell dem bad man
I'm a born champion
But them never knew
Me am a born champion
Me tell dem bad man
Imma born champion
But they never knew
Me am a born champion
Me tell dem bad man
I'm a born champion
But them never knew
Me am a born champion
So I let dem know
Rasta man spittin on the beat (yai yai)
Uther pendragon me i spit fire
Suck them outta blood like a vampire
Drop a flow that shock them like a live wire
Lyrical cannibal
Imma taliban
Chop all your dogs
Dem a likkle animal(Badman)
I bring dope Cesar to your burial
Swear it's gon be your fun-eral(Brrra)
Righteous demarcation
Different lituation
Lit up the gyration
Celebration station
Me tell dem bad man
Imma born champion
But they never knew
Me am a born champion
Me tell dem bad man
I'm a born champion
But them never knew
Me am a born champion
So I let dem know