Ikeja Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2025
Lyrics
Shawty wanna say some hi to me
As a bad guy me I grab the vibe
So I position Dey wait for her
As omo oro me I get my lines
But I feel shy men I can’t deny
So I wave her and she wave me back
Shey Dey new for the area
She say she come for Christmas
Her father sef na olokpa
Her momsi come be lawyer
For where she base na Lagos
She Dey school for ikeja
She wan just come celebrate
She like villa makosa
Baker be like celinda
Local but I’m foreigner
Baby girl u perfect gan
never see no one finer
Never seen no one sweeter
Baby oh eh
Never seen no one wey fine like u
Just Dey way u smile u Dey long e my tin
And she Telly me waxx u looking so cute
Fine girls like me too
Baby girl I choose u
U don’t need no attitude
Anything u want I do
And she come Dey smile for me